|
|
(9 intermediate revisions by 3 users not shown) |
Line 1: |
Line 1: |
− | ==Naija==
| + | Go look [[odeshi]] |
− | ===Alternative forms===
| |
− | * [[odeshi]]
| |
− | | |
− | ===Etymology===
| |
− | From: Igbo ''o di e shi'' (It does not leak)
| |
− | | |
− | ===Pronunciation===
| |
− | * ɔ̀dêʃí
| |
− | <sm2>Pcm-ng-odechi.f.ogg</sm2>
| |
− | <sm2>Pcm-ng-odechi.m.ogg</sm2>
| |
− | | |
− | ===Noun===
| |
− | * Na Charms wey no dey let bullet enter body.
| |
− | :* {{ux|dv|Nothing dey happen. '''Odechi''' dey.|(Egbokhare_2020. I am impenetrable due to the charm im wearing.)}}
| |
− | :* {{ux|dv|No matter de bullet dem shoot me, Baba don give me '''Odechi''' .|(NSC_Legbeti_2021. Regardless of the kind of bullet shot at me, I have been fortified by Baba.)}}
| |
− | ===Adjective===
| |
− | * Na person wey don become hard so tey nating dey pain am.
| |
− | :* {{ux|dv| Wetin my eyes don see for dis life don turn me to '''Odechi''' .|(NSC_Legbeti_2021. My experience in life has made me unfeeling about many things.)}}
| |
− | :* {{ux|dv|Love medicine no go fit work, I be correct '''Odechi!''' .|(NSC_Legbeti_2021. Love charm will not work on me, I am not human.)}}
| |
− | ====Synonyms====
| |
− | * [[juju]]
| |
− | ====Translations====
| |
− | * English: ''Impenetrable Charms''
| |