Difference between revisions of "of"

Line 16: Line 16:
  
 
===Preposition===
 
===Preposition===
* Na word wey dem dey take join wetin dem dey talk about or who dey talk.
+
# Na word wey dem dey take join wetin dem dey talk about or who dey talk.
:* {{ux|dv|I dey always think '''of'' de day I go marry. |(NSC_Legbeti_2021. I think of wedding day a lot.)}}
+
#:* {{ux|dv|I dey always think '''of'' de day I go marry. |(NSC_Legbeti_2021. I think of wedding day a lot.)}}
:* {{ux|dv|Make nobody talk '''of'' me like say I no get ears. |(NSC_Legbeti_2021. I think of wedding day a lot.)}}
+
#:* {{ux|dv|Make nobody talk '''of'' me like say I no get ears. |(NSC_Legbeti_2021. I think of wedding day a lot.)}}
* Na word wey dey talk about quality of someting.
+
# Na word wey dey talk about quality of someting.
:* {{ux|dv| Na so traffic full Lagos on Monday sake '''of''' say di way roads full wit water. |(bbc__72019. There was heavy traffic on Monday due to flooding.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na so traffic full Lagos on Monday sake '''of''' say di way roads full wit water. |(bbc__72019. There was heavy traffic on Monday due to flooding.)}}
:* {{ux|dv| But what '''of''' if person no get money to take pay now, I fit still buy? |( NSC_Legbeti_2021. What if one lacks cash, can I still buy?)}}
+
#:* {{ux|dv| But what '''of''' if person no get money to take pay now, I fit still buy? |( NSC_Legbeti_2021. What if one lacks cash, can I still buy?)}}
* Na who be say na im get someting
+
# Na who be say na im get someting
.:* {{ux|dv|Mr. Jones na im be de owner '''of'' de club. |(NSC_Legbeti_2021. Mr. Jones is the owner of the club.)}}
+
#:* {{ux|dv|Mr. Jones na im be de owner '''of'' de club. |(NSC_Legbeti_2021. Mr. Jones is the owner of the club.)}}
  
 
====Related form====
 
====Related form====

Revision as of 15:41, 23 March 2021

Naija

Etymology

From: English: of

Pronunciation

  • ôv


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 733
  • Frequency rank in NSC treebank: 30
  • Frequency in raw corpus: 45728
  • Frequency rank in raw corpus: 10

Preposition

  1. Na word wey dem dey take join wetin dem dey talk about or who dey talk.
    • I dey always think 'of de day I go marry.  — (NSC_Legbeti_2021. I think of wedding day a lot.)
    • Make nobody talk 'of me like say I no get ears.  — (NSC_Legbeti_2021. I think of wedding day a lot.)
  2. Na word wey dey talk about quality of someting.
    • Na so traffic full Lagos on Monday sake of say di way roads full wit water.  — (bbc__72019. There was heavy traffic on Monday due to flooding.)
    • But what of if person no get money to take pay now, I fit still buy?  — ( NSC_Legbeti_2021. What if one lacks cash, can I still buy?)
  3. Na who be say na im get someting
    • Mr. Jones na im be de owner 'of de club.  — (NSC_Legbeti_2021. Mr. Jones is the owner of the club.)

Related form

Synonyms

Translations

  • English: indicative preposition