Difference between revisions of "of"

Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ôv
+
* ôf
 
<sm2>Pcm-ng-of.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-of.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-of.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-of.m.ogg</sm2>
  
 
===Frequency===
 
===Frequency===

Revision as of 16:30, 6 April 2021

Naija

Etymology

From: English: of

Pronunciation

  • ôf


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 733
  • Frequency rank in NSC treebank: 30
  • Frequency in raw corpus: 45728
  • Frequency rank in raw corpus: 10

Preposition

  1. Na word wey dem dey take join wetin dem dey talk about or who dey talk.
    • I dey always think 'of de day I go marry.  — (NSC_Legbeti_2021. I think of wedding day a lot.)
    • Make nobody talk 'of me like say I no get ears.  — (NSC_Legbeti_2021. I think of wedding day a lot.)
  2. Na word wey dey talk about quality of someting.
    • Na so traffic full Lagos on Monday sake of say di way roads full wit water.  — (bbc__72019. There was heavy traffic on Monday due to flooding.)
    • But what of if person no get money to take pay now, I fit still buy?  — ( NSC_Legbeti_2021. What if one lacks cash, can I still buy?)
  3. Na who be say na im get someting
    • Mr. Jones na im be de owner 'of de club.  — (NSC_Legbeti_2021. Mr. Jones is the owner of the club.)

Related form

Synonyms

Translations

  • English: indicative preposition