Difference between revisions of "of"
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * ɔ̀f |
<sm2>pcm-ng-of.f.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-of.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>pcm-ng-of.m.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-of.m.ogg</sm2> |
Latest revision as of 07:14, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: English: of
Pronunciation
- ɔ̀f
Preposition
- . Word wey de dey take dey show di koko of di ting wey person dey do.
- I dey always think of de day I go marry. — (I always think of the day I'll get married.)
- Sey someting na part of someting.
- dat man no be one of una so? — (Isn't that man part of you?)
- I senior all of them. — (I'm older than all of them.)
Translations
- English: of