Difference between revisions of "of"

Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ôf
 
* ôf
<sm2>Pcm-ng-of.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-of.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-of.m.ogg</sm2>
+
<sm2>pcm-ng-of.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 733
 
* Frequency rank in NSC treebank: 30
 
* Frequency in raw corpus: 45728
 
* Frequency rank in raw corpus: 10
 
  
 
===Preposition===
 
===Preposition===
 
# Na word wey dem dey take join wetin dem dey talk about or who dey talk.
 
# Na word wey dem dey take join wetin dem dey talk about or who dey talk.
#:* {{ux|dv|I dey always think '''of'' de day I go marry. |(NSC_Legbeti_2021. I think of wedding day a lot.)}}
+
#:* {{ux|dv|I dey always think '''of'' de day I go marry. |(NSC_2021. I think of wedding day a lot.)}}
#:* {{ux|dv|Make nobody talk '''of'' me like say I no get ears. |(NSC_Legbeti_2021. I think of wedding day a lot.)}}
+
#:* {{ux|dv|Make nobody talk '''of'' me like say I no get ears. |(NSC_2021. I think of wedding day a lot.)}}
 
# Na word wey dey talk about quality of someting.
 
# Na word wey dey talk about quality of someting.
 
#:* {{ux|dv| Na so traffic full Lagos on Monday sake '''of''' say di way roads full wit water. |(bbc__72019. There was heavy traffic on Monday due to flooding.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na so traffic full Lagos on Monday sake '''of''' say di way roads full wit water. |(bbc__72019. There was heavy traffic on Monday due to flooding.)}}
#:* {{ux|dv| But what '''of''' if person no get money to take pay now, I fit still buy? |( NSC_Legbeti_2021. What if one lacks cash, can I still buy?)}}
+
#:* {{ux|dv| But what '''of''' if person no get money to take pay now, I fit still buy? |( NSC_2021. What if one lacks cash, can I still buy?)}}
 
# Na who be say na im get someting
 
# Na who be say na im get someting
#:* {{ux|dv|Mr. Jones na im be de owner '''of'' de club. |(NSC_Legbeti_2021. Mr. Jones is the owner of the club.)}}
+
#:* {{ux|dv|Mr. Jones na im be de owner '''of'' de club. |(NSC_2021. Mr. Jones is the owner of the club.)}}
  
 
====Related form====
 
====Related form====

Revision as of 17:29, 15 July 2021

Naija

Etymology

From: English: of

Pronunciation

  • ôf

Play Play

Preposition

  1. Na word wey dem dey take join wetin dem dey talk about or who dey talk.
    • I dey always think 'of de day I go marry.  — (NSC_2021. I think of wedding day a lot.)
    • Make nobody talk 'of me like say I no get ears.  — (NSC_2021. I think of wedding day a lot.)
  2. Na word wey dey talk about quality of someting.
    • Na so traffic full Lagos on Monday sake of say di way roads full wit water.  — (bbc__72019. There was heavy traffic on Monday due to flooding.)
    • But what of if person no get money to take pay now, I fit still buy?  — ( NSC_2021. What if one lacks cash, can I still buy?)
  3. Na who be say na im get someting
    • Mr. Jones na im be de owner 'of de club.  — (NSC_2021. Mr. Jones is the owner of the club.)

Related form

Synonyms

Translations

  • English: indicative preposition