Difference between revisions of "of"

Line 10: Line 10:
  
 
===Preposition===
 
===Preposition===
# Word wey dem dey take join wetin dem dey talk about or who dey talk.
+
* Word wey dem dey take join wetin dem dey talk about or who dey talk.
#:* {{ux|dv|I dey always think '''of''' de day I go marry. |(NSC_2021, I think of wedding day a lot.)}}
+
:* {{ux|dv|I dey always think '''of''' de day I go marry. |(NSC_2021, I think of wedding day a lot.)}}
#:* {{ux|dv|Make nobody talk '''of''' me like say I no get ears. |(NSC_2021, I think of wedding day a lot.)}}
+
:* {{ux|dv|Make nobody talk '''of''' me like say I no get ears. |(NSC_2021, I think of wedding day a lot.)}}
#:* {{ux|dv| But what '''of''' if person no get money to take pay now, I fit still buy? |( NSC_2021, What if one lacks cash, can I still buy?)}}
+
:* {{ux|dv| But what '''of''' if person no get money to take pay now, I fit still buy? |( NSC_2021, What if one lacks cash, can I still buy?)}}
# Sey someting na part of someting.
+
* Sey someting na part of someting.
#:* {{ux|dv| dat man no be one of una so? |)NSC_2021, Isn't that man part of you?)}}
+
:* {{ux|dv| dat man no be one of una so? |)NSC_2021, Isn't that man part of you?)}}
# Sey peson get someting
+
* Sey peson get someting.
#:* {{ux|dv|Mr. Jones na im be de owner '''of'' de club. |(NSC_2021. Mr. Jones is the owner of the club.)}}
+
:* {{ux|dv|Mr. Jones na im be de owner '''of'' de club. |(NSC_2021. Mr. Jones is the owner of the club.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''of''
 
* English: ''of''

Revision as of 16:29, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: English: of

Pronunciation

  • ôf

Play Play

Preposition

  • Word wey dem dey take join wetin dem dey talk about or who dey talk.
  • I dey always think of de day I go marry.  — (NSC_2021, I think of wedding day a lot.)
  • Make nobody talk of me like say I no get ears.  — (NSC_2021, I think of wedding day a lot.)
  • But what of if person no get money to take pay now, I fit still buy?  — ( NSC_2021, What if one lacks cash, can I still buy?)
  • Sey someting na part of someting.
  • dat man no be one of una so?  — )NSC_2021, Isn't that man part of you?)
  • Sey peson get someting.
  • Mr. Jones na im be de owner 'of de club.  — (NSC_2021. Mr. Jones is the owner of the club.)

Translations

  • English: of