of

Naija

Etymology

From: English: of

Pronunciation

  • ôf

Play Play

Preposition

  1. Word wey dem dey take join wetin dem dey talk about or who dey talk.
    • I dey always think of de day I go marry.  — (NSC_2021, I think of wedding day a lot.)
    • Make nobody talk of me like say I no get ears.  — (NSC_2021, I think of wedding day a lot.)
    • But what of if person no get money to take pay now, I fit still buy?  — ( NSC_2021. What if one lacks cash, can I still buy?)
  2. Sey someting na part of someting.
    • dat man no be one of una so?  — )NSC_2021, Isn't that man part of you?)
  3. Sey peson get someting
    • Mr. Jones na im be de owner 'of de club.  — (NSC_2021. Mr. Jones is the owner of the club.)

Translations

  • English: of'