off

Naija

Etymology

From: English off

Pronunciation

  • ɔ́f

Play

Adjective

  • Make wetin dey on before make e no dey on again.
  • I beg help me off dat ligh.  — (NSC_Legbeti_2021. Switch off the light please.)
  • How far, off am.  — (WAZA_06_Cigarettes_T__231, put if off.)

Verb

  • Make dem kill person or someting
  • Dem just off de man collect him money.  — (NSC_Legbeti_2021. They killed the man after robbing him of his money.)
  • Police na im off de armed robber.  — (NSC_Legbeti_2021. Its the police that killed the armed robber.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Turn out, kill