Difference between revisions of "office rule"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* *  ˈɔfìs rûl
+
* ɔ́físrûl
 
<sm2>pcm-ng-office rule.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-office rule.f.ogg</sm2>  
<sm2>pcm-ng-office rule.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-office rule.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na de law wey everybody wey dey work for desame place dey follow.
+
* Law wey everybody wey dey work for disame place dey follow.
:* {{ux|dv|For dis place, we no dey dress anyhow o, we get '''office rule''' wey talk how to dress. |(NSC_Legbeti_2021. Here, we have official rule regulating dress code.)}}
+
:* {{ux|dv|For dis place, we no dey dress anyhow o, we get '''office rule''' wey talk how to dress. |(Here, we have official rules regulating dress code.)}}
:* {{ux|dv|Dem don drop '''office rule''' for inside everybody mail. |(NSC_Legbeti_2021. They have sent the official rules to everyone through their Emails.)}}
+
:* {{ux|dv|De don drop '''office rule''' for inside everybody mail.|(They have sent the official rules to everyone through their Emails.)}}
  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''regulation''
 
* English: ''regulation''

Latest revision as of 05:25, 4 June 2023

Naija

Etymology

From:English office and rule.

Pronunciation

  • ɔ́físrûl

Play Play

Noun

  • Law wey everybody wey dey work for disame place dey follow.
  • For dis place, we no dey dress anyhow o, we get office rule wey talk how to dress.  — (Here, we have official rules regulating dress code.)
  • De don drop office rule for inside everybody mail.  — (They have sent the official rules to everyone through their Emails.)


Translations

  • English: regulation