office rule
Naija
Etymology
From:English office and rule.
Pronunciation
- * ɔ́físrûl
Noun
- Na de law wey everybody wey dey work for desame place dey follow.
- For dis place, we no dey dress anyhow o, we get office rule wey talk how to dress. — (NSC_Legbeti_2021. Here, we have official rule regulating dress code.)
- Dem don drop office rule for inside everybody mail. — (NSC_Legbeti_2021. They have sent the official rules to everyone through their Emails.)
Translations
- English: regulation