office rule

Naija

Etymology

From:English office and rule.

Pronunciation

  • * ˈɔfìs rûl

Play Play

Noun

  • Na de law wey everybody wey dey work for desame place dey follow.
  • For dis place, we no dey dress anyhow o, we get office rule wey talk how to dress.  — (NSC_Legbeti_2021. Here, we have official rule regulating dress code.)
  • Dem don drop office rule for inside everybody mail.  — (NSC_Legbeti_2021. They have sent the official rules to everyone through their Emails.)


Translations

  • English: regulation