Difference between revisions of "ogogoro"

Line 8: Line 8:
  
===Noun===
 
===Noun===
Na local gin wey dem de take palm wine wey don ferment do.
+
* local gin wey dem de take palmmy wey don ferment do.
 
:* {{ux|dv| To dey drink '''ogogoro''' for morning, '''ogogoro''' for night, no be better life.|(NSC_Olukayode S.M_2021, Drinking alcohol in the morning, alcohol in the night, is not a good way of life.)}}
 
:* {{ux|dv| For di party wey I go yesterday ehn, na so '''ogogoro''' full ground.|(NSC_Olukayode S.M_2021, At the party I attended yesterday, there was an overflow of booze.)}}
 
:* {{ux|dv| For di party wey I go yesterday ehn, na so '''ogogoro''' full ground.|(NSC_Olukayode S.M_2021, At the party I attended yesterday, there was an overflow of booze.)}}

Revision as of 11:38, 19 July 2021

Naija

Etymology

From: Urhobo Ògógóró (Ogog')

Pronunciation

  • ògógóró

Play Play

Noun

  • local gin wey dem de take palmmy wey don ferment do.
  • To dey drink ogogoro for morning, ogogoro for night, no be better life.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, Drinking alcohol in the morning, alcohol in the night, is not a good way of life.)
  • For di party wey I go yesterday ehn, na so ogogoro full ground.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, At the party I attended yesterday, there was an overflow of booze.)

Synonym

Translation

English: gin