ogogoro

Naija

Etymology

From: Urhobo Ògógóró (Ogog')

Pronunciation

  • ògógóró

Play Play

Noun

  • local gin wey dem de take palmmy wey don ferment do.
  • To dey drink ogogoro for morning, ogogoro for night, no be better life.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, Drinking alcohol in the morning, alcohol in the night, is not a good way of life.)
  • For di party wey I go yesterday ehn, na so ogogoro full ground.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, At the party I attended yesterday, there was an overflow of booze.)

Synonym

Translation

English: gin