ogogoro
Naija
Etymology
From: Urhobo Ògógóró (Ogog')
Pronunciation
- ògógóró
Noun
- Local gin wey dem de take palmmy wey don ferment do.
- To dey drink ogogoro for morning, ogogoro for night, no be better life. — (NSC_Olukayode S.M_2021, Drinking alcohol in the morning, alcohol in the night, is not a good way of life.)
- For di party wey I go yesterday ehn, na so ogogoro full ground. — (NSC_Olukayode S.M_2021, At the party I attended yesterday, there was an overflow of booze.)
Synonym
Translation
English: gin