ojukokoro

Revision as of 05:29, 4 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

  • From: Yoruba ojukokoro.

Pronunciation

  • òd͡ʒúkókòrò

Play Play

Noun

  • Person wey be sey person ting too dey enter im eye.
  • Your ojukokorona im go kill you.  — (Your envious nature will destroy you.)
  • You too dey do ojukokoro.  — (You are too envious.)

Synonym

Translation

  • English: envy