Difference between revisions of "okpeke"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''unknown''
+
From: ''Used by Palmwine Drinkers Club''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin de dey call girl wey don grow reach to follow man.
 
* Wetin de dey call girl wey don grow reach to follow man.
:* {{ux|dv|Who be dis fine '''okpeke''' wey dey inside your motor? |(NSC_2021, Who is this pretty girl sitting inside your car?)}}
+
:* {{ux|dv|Who be dis fine '''okpeke''' wey dey inside your motor? |(Who is this pretty girl sitting inside your car?)}}
:* {{ux|dv| Make God just help me give me one make sense '''okpeke'''.|(NSC_2021, God should please  help me and give me a pretty lady.)}}
+
:* {{ux|dv| Make God just help me give me one make sense '''okpeke'''.|(God should please  help me and give me a pretty lady.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[shenani]], [[chikala]]
 
* [[shenani]], [[chikala]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
English: ''girl''
 
English: ''girl''

Latest revision as of 08:07, 7 March 2024

Naija

Etymology

From: Used by Palmwine Drinkers Club

Pronunciation

  • òkpɛ́kɛ̀

Play Play

Noun

  • Wetin de dey call girl wey don grow reach to follow man.
  • Who be dis fine okpeke wey dey inside your motor?  — (Who is this pretty girl sitting inside your car?)
  • Make God just help me give me one make sense okpeke.  — (God should please help me and give me a pretty lady.)

Synonyms

Translations

English: girl