okpeke
Naija
Etymology
From: Used by Palmwine Drinkers Club
Pronunciation
- òkpɛ́kɛ̀
Noun
- Wetin de dey call girl wey don grow reach to follow man.
- Who be dis fine okpeke wey dey inside your motor? — (Who is this pretty girl sitting inside your car?)
- Make God just help me give me one make sense okpeke. — (God should please help me and give me a pretty lady.)
Synonyms
Translations
English: girl