okpo

Revision as of 16:22, 10 February 2021 by 154.66.40.3 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English okpo

Pronunciation

  • òkpó

Play

Noun

  • Na name wey dem dey cal prostitute.
  • E dey go carry okpo o.  — (Egbokhare_2020. He is going to pick up a prostitute.)
  • okpo no send who no get money to square.  — (NSC_Legbeti_2021. Prostitutes are not for free.)
  • okpo sef get deir own website.  — (NSC_Legbeti_2021. Prostitutes have their website.)

Synonyms

Translations

  • English: prostitute