only
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English only
Pronunciation
- ónlì
Adjective
Na as someting or person de dey one place by e self.
- Na only me. — (KAD_01_Students-Life_DG__53, I am the only one.)
- Dis mata don dey cause wahala for African kontris wey get beta economy even though all di policy makers don gree say visa free travel na di only wey make economy blow for di region. — (bbc__40881, The matter has become controversial for the more developed African countries despite the fact that stakeholders have reached consensus that visa free travel would boost the economies of states in the region.)
Related forms
Translations
- English: only
Adverb
Na as someting de dey by e self.
- E no only tell them, but e still show them example. — (jw__2883, H/She did it by word and action.)
- Only sey I no get wad for hand. — (JOS_39_Driver-Lady_M__66, It is just that I am broke.)
Translations
- English: just, only