only

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English only

Pronunciation

  • ˈoʊnli

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 93
  • Frequency rank in NSC treebank: 145
  • Frequency in raw corpus: 3469
  • Frequency rank in raw corpus: 110

Adjective

Na as someting or person de dey one place by e self.

  • Na only me.  — (KAD_01_Students-Life_DG__53, I am the only one.)
  • Dis mata don dey cause wahala for African kontris wey get beta economy even though all di policy makers don gree say visa free travel na di only wey make economy blow for di region.  — (bbc__40881, The matter has become controversial for the more developed African countries despite the fact that stakeholders have reached consensus that visa free travel would boost the economies of states in the region.)

Related forms

Translations

  • English: only

Adverb

Na as someting de dey by e self.

  • E no only tell them, but e still show them example.  — (jw__2883, H/She did it by word and action.)
  • Only sey I no get wad for hand.  — (JOS_39_Driver-Lady_M__66, It is just that I am broke.)


Translations

  • English: just, only