Difference between revisions of "opio"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Place wey person dey follow dey dodge comot
+
* Place wey person dey follow dey dodge comot.
:* {{ux|dv| As [[eke]] show, men follow dat '''opio''' move sharpally. |(NSC_2020, As soon as the police showed up, the guys escaped through that opening.)}}
+
:* {{ux|dv| As [[eke]] show, men follow dat '''opio''' move sharpally. |(As soon as the police showed up, the guys escaped through that opening.)}}
:* {{ux|dv| You see dat '''opio''' wey we dey use comot, my papa don sabi am. |(NSC_2021, You see that opening where we sneak out? My dad has found out about it.)}}
+
:* {{ux|dv| You see dat '''opio''' wey we dey use comot, my papa don sabi am. |(You see that opening where we sneak out? My dad has found out about it.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[corner]]
 
[[corner]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''hideout'', ''escape route'', ''opening''
 
English: ''hideout'', ''escape route'', ''opening''

Latest revision as of 05:37, 4 June 2023

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • òpíó

Play Play

Noun

  • Place wey person dey follow dey dodge comot.
  • As eke show, men follow dat opio move sharpally.  — (As soon as the police showed up, the guys escaped through that opening.)
  • You see dat opio wey we dey use comot, my papa don sabi am.  — (You see that opening where we sneak out? My dad has found out about it.)

Synonym

corner

Translation

English: hideout, escape route, opening