opio

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • òpíó

Play Play

Noun

  • Place wey person dey follow dey dodge comot
  • As eke show, men follow dat opio move sharpally.  — (NSC_2020, As soon as the police showed up, the guys escaped through that opening.)
  • You see dat opio wey we dey use comot, my papa don sabi am.  — (NSC_2021, You see that opening where we sneak out? My dad has found out about it.)

Synonym

corner

Translation

English: hideout, escape route, opening