orobo

Naija

Etymology

From: Yoruba ròbò to be fat

Pronunciation

  • ɔ̀rɔ̀bɔ̀

Play Play


Noun

  • Person wey get body.
  • Orobo like you.  — Egbokhare_2020, Fat person like you.)
  • All her children dem na orobo.  — NSC, Shulammite_2020, All her children are all fat.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: used to describe one who is extremely fat