overheat

Naija

Etymology

From: English overheat

Pronunciation

  • òváhît


Verb

  • Wen e be sey someting don hot pass as e suppose be.
  • Di motor dey overheat.  —  (NSC_2020, The car is overheating.)
  • I don tire, my brain just dey overheat.  —  (NSC_2020, I am tired, my brain is tired.)

Translations

  • English: overheat