overheat

Revision as of 19:17, 5 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English overheat

Pronunciation

  • òváhît


Definition

Wen e be sey someting don hot pass as e suppose be.

Verb

  • Di motor dey overheat.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, The car is overheating.)
  1. I don tire, my brain just dey overheat.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, I am tired, my brain is tired.)

Translations

  • English: overheat