oversabi

Revision as of 08:09, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English over and Portuguese sabir

Pronunciation

  • òvɛ̀rsàbí

Play Play

Noun

  • Sey person dey do like say na im know pass evribody for dis world.
  • Oversabi dey worry dat girl.  — (She's a know-it-all.)
  • If you continue to dey do oversabi, I no go teach you again.  — (If you continue acting as if you know-it-all, I will no longer teach you.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: know it all