Difference between revisions of "own"

Line 17: Line 17:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Na wetin be pesin ting.
 
* Na wetin be pesin ting.
 
+
#: {{ux|dv|Di one wey I get na my '''own''', de one you  get, na your own. |(NST_cleaned__14071, What is mine is mine and what is yours is yours.)}})
 
+
#: {{ux|dv|Na your '''own'''. |(NST_cleaned__41571. Its your own.)}}
# - (frequency:1765)
+
#: {{ux|dv|Dey go your '''own'''. |(deuber__4162, Keep on doing your part.)}}
#: {{ux|dv|My '''own''' br~… |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__47, My own brain...)}}
+
* Na person idea or opinion about someting.
#: {{ux|dv|My '''own''' oga X. |(KAD_29_Boys-Talk_DG__44, My boss, X.)}}
+
#: {{ux|dv|But nobody wan hear dia '''own'''. |(bbc__51943. But no one was willing to listen to their opinion.)}}
# obl:mod (frequency:405)
+
* Na to say person no dey under another person again
#: {{ux|dv|im '''own'''. |(human_rights__148, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|my '''own'''... |(NST_cleaned__33300, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:100)
 
#: {{ux|dv|Na your '''own'''. |(NST_cleaned__41571, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dey go your '''own'''. |(deuber__4162, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:52)
 
#: {{ux|dv|But nobody wan hear dia '''own'''. |(bbc__51943, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Today, senators follow vex dia '''own'''. |(bbc__94458, __no translation__)}}
 
# det (frequency:43)
 
#: {{ux|dv|Cameroon Ambazonia regions don launch dia '''own''' 'moni' |(bbc__24251, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigerians talk dia '''own''' on top Obasanjo coalition letter |(bbc__74682, __no translation__)}}
 
# case (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|So everyone want to be on his '''own'''. |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__268, So, everyone wants to be on his own.)}}
 
#: {{ux|dv|So everyone want to be on his '''own'''. |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__268, So, everyone wants to be on his own.)}}
#: {{ux|dv|Di one wey your Papa get na in '''own'''. |(NST_cleaned__14071, __no translation__)}}
+
* Na person turn
# mark (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|So I no know di day wey our '''own''' tomorrow go reach o. |(LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)}}
 
#: {{ux|dv|So I no know di day wey our '''own''' tomorrow go reach o. |(LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)}}
#: {{ux|dv|But eh you know sey, you know sey Mgbejiogu '''own''', Mgbejiogu '''own''' bad o! |(NST_cleaned__29400, __no translation__)}}
+
# Na how someting take get value reach.
# nsubj (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|My old mama '''own'''… |(KAD_06_Cooking_DG__181, My old mother's own...)}}
 
#: {{ux|dv|Di bead '''own''' dey, di one of injection dey, di one wey be sey you go even put… |(BEN_07_Child-Spacing_DG__61, There is one of bead. There is the one of injection The one which you will even put)}}
 
# cc (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Like fifty naira abi, hundred naira '''own'''. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)}}
 
#: {{ux|dv|Like fifty naira abi, hundred naira '''own'''. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)}}
#: {{ux|dv|Both di one wey di man, di woman dey make, and di man '''own''', no be sey na di one? |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__96, both the one which the man, the woman is making and man's own, isn't it the same ?)}}
 
# obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Oya, compare ya money with senator '''own'''. |(bbc__79800, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Oya, compare ya money with senator '''own'''. |(bbc__79800, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Pipo dey compare Hyun-Woo hairstyle wit Neymar '''own''' |(bbc__81431, __no translation__)}}
+
# Na make person like or connect wit anoder person.
# case-det (frequency:6)
+
#: {{ux|dv|I just dey gree your '''own''' since last year. |(NSC_Legbeti_2021. I have been admiring you since last.)}})  
#: {{ux|dv|Dis na very special for survey wey people do on dia '''own''', and e pass others dem wey people don do on dia '''own''' around di world, Mr Kalisch talk. |(bbc__2110, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Over 600 Nigerians don decide on dia '''own''' to return to di kontri from South Africa any moment from now, according to di head on di head of one Nigerian Association. |(bbc__79734, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Some medical sabi-people don say e dey possible for Africa health sector to good like developed countries dem '''own'''. |(bbc__87196, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Anglophone crisis weh e start with lawyers strike and teachers dia '''own''' follow don pass one year and plenty pipo don die for security force and pro-independence group side. |(bbc__15379, __no translation__)}}
 
# amod-cop (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Na your '''own'''. |(ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__65, It is!)}}
 
#: {{ux|dv|Na your '''own'''? |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__47, Is it yours ?)}}
 
# obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Goodluck Jonathan '''own''' on top di Chibok girls' wey dem kidnap for Borno state. |(bbc__73234, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You know sey some, some people due to deir '''own''' em, due to, deir '''own''' belief for deir church sey, about dis bible. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__8, You know that some...some people, due to their own em...due to... their own beliefs in their church about this bible...)}}
 
# det-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Oda forums wey dey apart from di youth '''own''', na Women's forum, Pipo's forum and Business forum. |(bbc__76103, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Even with that one, apostle Paul advise dem sey ‘make dem get one mind wey agree with the Lord '''own'''.’  Make we self dey use one mind serve Jehovah with our brothers and sisters. |(jw__11554, __no translation__)}}
 
# amod-cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Ehen na so me, and her '''own''' just click dat day wey I see her. |(JOS_23_Wedding_DG__156, Ehe, that was how she and I just connected the first day that I saw her.)}}
 
#: {{ux|dv|Ehen na so me, and her '''own''' just click dat day wey I see her. |(JOS_23_Wedding_DG__156, Ehe, that was how she and I just connected the first day that I saw her.)}}
 
#: {{ux|dv|As I even meet you sef, I no know my blood, wit your '''own''' just connect instantly. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__3, As I even met you, I don't know, my blood with yours just connected instantly.)}}
 
====Derived forms====
 
* [[2015 own|2015 own]]
 
#: {{ux|dv|''Di last time when we strike na for 2014, di 2015 own we suspend am. |(bbc__8265, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Former presido Goodluck Jonathan bin no attend di 2011 presidential debate but show face for di 2015 own. |(bbc__52779, __no translation__)}}
 
====Synonyms====
 
* fault 0.49 76, partner 0.48 160, plans 0.47 147, friendship 0.47 93, pocket 0.46 186, neighbour 0.46 85, hands 0.46 154, choice 0.45 179, enemy 0.45 203
 
====Antonyms====
 
* fault 0.49 76, partner 0.48 160, plans 0.47 147, friendship 0.47 93, pocket 0.46 186, neighbour 0.46 85, hands 0.46 154, choice 0.45 179, enemy 0.45 203
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
===Verb===
 
===Verb===
own: no definition -- Definition in Naija?
+
# Make person be oga of someting
 
# mark-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|e go look like sey na di Murtala Muhammed, wey '''own''' di place. |(NST_cleaned__39791, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|e go look like sey na di Murtala Muhammed, wey '''own''' di place. |(NST_cleaned__39791, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How de wan take dem con write exam when de no know how to '''own''' computer? |(NST_cleaned__26177, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How de wan take dem con write exam when de no know how to '''own''' computer? |(NST_cleaned__26177, __no translation__)}}
# - (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di pesin wey '''own''' di virus fit follow you with your GPS, according to Mike. |(bbc__1722, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di pesin wey '''own''' di virus fit follow you with your GPS, according to Mike. |(bbc__1722, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Sey im hear sey di woman wey '''own''' dis place (im no know sey na my mama), sey di woman wey '''own''' dis place sey na only one pikin, she get. (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__70, He heard that the woman who owns this place |(he didn't know she was my mother), he said that the woman who owns this place, that she only has one child.)}}
 
Line 110: Line 54:
  
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English:

Revision as of 17:45, 23 March 2021

Naija

Etymology

From: English own

Pronunciation

  • óùn

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 160
  • Frequency rank in NSC treebank: 94
  • Frequency in raw corpus: 2513
  • Frequency rank in raw corpus: 164

Adjective

  • Na wetin be pesin ting.
  1. Di one wey I get na my own, de one you get, na your own.  — (NST_cleaned__14071, What is mine is mine and what is yours is yours.))
    Na your own.  — (NST_cleaned__41571. Its your own.)
    Dey go your own.  — (deuber__4162, Keep on doing your part.)
  • Na person idea or opinion about someting.
  1. But nobody wan hear dia own.  — (bbc__51943. But no one was willing to listen to their opinion.)
  • Na to say person no dey under another person again
  1. So everyone want to be on his own.  — (JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__268, So, everyone wants to be on his own.)
  • Na person turn
  1. So I no know di day wey our own tomorrow go reach o.  — (LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)
  2. Na how someting take get value reach.
    Like fifty naira abi, hundred naira own.  — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)
    Oya, compare ya money with senator own.  — (bbc__79800, __no translation__)
  3. Na make person like or connect wit anoder person.
    I just dey gree your own since last year.  — (NSC_Legbeti_2021. I have been admiring you since last.))
    Ehen na so me, and her own just click dat day wey I see her.  — (JOS_23_Wedding_DG__156, Ehe, that was how she and I just connected the first day that I saw her.)
    As I even meet you sef, I no know my blood, wit your own just connect instantly.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__3, As I even met you, I don't know, my blood with yours just connected instantly.)

Verb

  1. Make person be oga of someting
    e go look like sey na di Murtala Muhammed, wey own di place.  — (NST_cleaned__39791, __no translation__)
    How de wan take dem con write exam when de no know how to own computer?  — (NST_cleaned__26177, __no translation__)
    Di pesin wey own di virus fit follow you with your GPS, according to Mike.  — (bbc__1722, __no translation__)
    Sey im hear sey di woman wey own dis place (im no know sey na my mama), sey di woman wey own dis place sey na only one pikin, she get. (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__70, He heard that the woman who owns this place  — (he didn't know she was my mother), he said that the woman who owns this place, that she only has one child.)
  2. obj (frequency:3)
    Who own di land?  — (deuber__5674, __no translation__)
    Test your tech-biz sense: You sabi who own di social media you dey use?  — (bbc__93313, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • fault 0.49 76, partner 0.48 160, plans 0.47 147, friendship 0.47 93, pocket 0.46 186, neighbour 0.46 85, hands 0.46 154, choice 0.45 179, enemy 0.45 203

Antonyms

  • fault 0.49 76, partner 0.48 160, plans 0.47 147, friendship 0.47 93, pocket 0.46 186, neighbour 0.46 85, hands 0.46 154, choice 0.45 179, enemy 0.45 203

Translations

  • English: