Difference between revisions of "own"

Line 16: Line 16:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Na wetin be pesin ting.
+
# Na wetin be pesin ting.
#: {{ux|dv|Di one wey I get na my '''own''', de one you  get, na your own. |(NST_cleaned__14071, What is mine is mine and what is yours is yours.)}})
+
#:* {{ux|dv|Di one wey I get na my '''own''', de one you  get, na your own. |(NST_cleaned__14071, What is mine is mine and what is yours is yours.)}})
#: {{ux|dv|Na your '''own'''. |(NST_cleaned__41571. Its your own.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na your '''own'''. |(NST_cleaned__41571. Its your own.)}}
#: {{ux|dv|Dey go your '''own'''. |(deuber__4162, Keep on doing your part.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dey go your '''own'''. |(deuber__4162, Keep on doing your part.)}}
* Na person idea or opinion about someting.
+
# Na person idea or opinion about someting.
#: {{ux|dv|But nobody wan hear dia '''own'''. |(bbc__51943. But no one was willing to listen to their opinion.)}}
+
#:* {{ux|dv|But nobody wan hear dia '''own'''. |(bbc__51943. But no one was willing to listen to their opinion.)}}
* Na to say person no dey under another person again
+
# Na to say person no dey under another person again
#: {{ux|dv|So everyone want to be on his '''own'''. |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__268, So, everyone wants to be on his own.)}}
+
#:* {{ux|dv|So everyone want to be on his '''own'''. |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__268, So, everyone wants to be on his own.)}}
* Na person turn
+
# Na person turn
#: {{ux|dv|So I no know di day wey our '''own''' tomorrow go reach o. |(LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)}}
+
#:* {{ux|dv|So I no know di day wey our '''own''' tomorrow go reach o. |(LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)}}
 
# Na how someting take get value reach.
 
# Na how someting take get value reach.
#: {{ux|dv|Like fifty naira abi, hundred naira '''own'''. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)}}
+
#:* {{ux|dv|Like fifty naira abi, hundred naira '''own'''. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)}}
#: {{ux|dv|Oya, compare ya money with senator '''own'''. |(bbc__79800, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Oya, compare ya money with senator '''own'''. |(bbc__79800, __no translation__)}}
 
# Na make person like or connect wit anoder person.
 
# Na make person like or connect wit anoder person.
#: {{ux|dv|I just dey gree your '''own''' since last year. |(NSC_Legbeti_2021. I have been admiring you since last.)}})  
+
#:* {{ux|dv|I don dey gree your '''own''' since last year. |(NSC_Legbeti_2021. I have been admiring you since last.)}})  
#: {{ux|dv|Ehen na so me, and her '''own''' just click dat day wey I see her. |(JOS_23_Wedding_DG__156, Ehe, that was how she and I just connected the first day that I saw her.)}}
+
#:* {{ux|dv|Ehen na so me, and her '''own''' just click dat day wey I see her. |(JOS_23_Wedding_DG__156, Ehe, that was how she and I just connected the first day that I saw her.)}}
#: {{ux|dv|As I even meet you sef, I no know my blood, wit your '''own''' just connect instantly. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__3, As I even met you, I don't know, my blood with yours just connected instantly.)}}
+
#:* {{ux|dv|As I even meet you sef, I no know my blood, wit your '''own''' just connect instantly. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__3, As I even met you, I don't know, my blood with yours just connected instantly.)}}
 
 
===Verb===
 
 
# Make person be oga of someting
 
# Make person be oga of someting
#: {{ux|dv|e go look like sey na di Murtala Muhammed, wey '''own''' di place. |(NST_cleaned__39791, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Na my Mama  '''own''' di place. |(NSC_Legbeti_2021. )}}
#: {{ux|dv|How de wan take dem con write exam when de no know how to '''own''' computer? |(NST_cleaned__26177, __no translation__)}}
+
# Make person claim someting as im own.
#: {{ux|dv|Di pesin wey '''own''' di virus fit follow you with your GPS, according to Mike. |(bbc__1722, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Di pesin wey '''own''' di virus fit follow you with your GPS, according to Mike. |(bbc__1722, THe '''owner''' di virus fit follow you with your GPS, according to Mike )}}
#: {{ux|dv|Sey im hear sey di woman wey '''own''' dis place (im no know sey na my mama), sey di woman wey '''own''' dis place sey na only one pikin, she get. (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__70, He heard that the woman who owns this place |(he didn't know she was my mother), he said that the woman who owns this place, that she only has one child.)}}
+
#:* {{ux|dv|Sey im hear sey di woman wey '''own''' dis place (im no know sey na my mama), sey di woman wey '''own''' dis place sey na only one pikin, she get. (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__70, He heard that the woman who owns this place |(he didn't know she was my mother), he said that the woman who owns this place, that she only has one child.)}}
# obj (frequency:3)
+
#:* {{ux|dv|Test your tech-biz sense: You sabi who '''own''' di social media you dey use? |(bbc__93313, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Who '''own''' di land? |(deuber__5674, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Test your tech-biz sense: You sabi who '''own''' di social media you dey use? |(bbc__93313, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 +
====Related forms====
 +
* [[owner]], [[owning]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* fault 0.49 76, partner 0.48 160, plans 0.47 147, friendship 0.47 93, pocket 0.46 186, neighbour 0.46 85, hands 0.46 154, choice 0.45 179, enemy 0.45 203
+
* [[my own]],
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* fault 0.49 76, partner 0.48 160, plans 0.47 147, friendship 0.47 93, pocket 0.46 186, neighbour 0.46 85, hands 0.46 154, choice 0.45 179, enemy 0.45 203
+
* [[disown]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English:
+
* English: ''Something that belongs to someone'', ''possessive determiner''

Revision as of 19:19, 23 March 2021

Naija

Etymology

From: English own

Pronunciation

  • óùn


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 160
  • Frequency rank in NSC treebank: 94
  • Frequency in raw corpus: 2513
  • Frequency rank in raw corpus: 164

Adjective

  1. Na wetin be pesin ting.
    • Di one wey I get na my own, de one you get, na your own.  — (NST_cleaned__14071, What is mine is mine and what is yours is yours.))
    • Na your own.  — (NST_cleaned__41571. Its your own.)
    • Dey go your own.  — (deuber__4162, Keep on doing your part.)
  2. Na person idea or opinion about someting.
    • But nobody wan hear dia own.  — (bbc__51943. But no one was willing to listen to their opinion.)
  3. Na to say person no dey under another person again
    • So everyone want to be on his own.  — (JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__268, So, everyone wants to be on his own.)
  4. Na person turn
    • So I no know di day wey our own tomorrow go reach o.  — (LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)
  5. Na how someting take get value reach.
    • Like fifty naira abi, hundred naira own.  — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)
    • Oya, compare ya money with senator own.  — (bbc__79800, __no translation__)
  6. Na make person like or connect wit anoder person.
    • I don dey gree your own since last year.  — (NSC_Legbeti_2021. I have been admiring you since last.))
    • Ehen na so me, and her own just click dat day wey I see her.  — (JOS_23_Wedding_DG__156, Ehe, that was how she and I just connected the first day that I saw her.)
    • As I even meet you sef, I no know my blood, wit your own just connect instantly.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__3, As I even met you, I don't know, my blood with yours just connected instantly.)
  7. Make person be oga of someting
    • Na my Mama own di place.  — (NSC_Legbeti_2021. )
  8. Make person claim someting as im own.
    • Di pesin wey own di virus fit follow you with your GPS, according to Mike.  — (bbc__1722, THe owner di virus fit follow you with your GPS, according to Mike )
    • Sey im hear sey di woman wey own dis place (im no know sey na my mama), sey di woman wey own dis place sey na only one pikin, she get. (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__70, He heard that the woman who owns this place  — (he didn't know she was my mother), he said that the woman who owns this place, that she only has one child.)
    • Test your tech-biz sense: You sabi who own di social media you dey use?  — (bbc__93313, __no translation__)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Something that belongs to someone, possessive determiner