Difference between revisions of "own"

Line 10: Line 10:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
# Sey wetin be pesin ting.
+
# Make someting be pesin ting.
 
#:* {{ux|dv|Di one wey I get na my '''own''', de one you  get, na your own. |(NST_cleaned__14071. What is mine is mine and what is yours is yours.)}})
 
#:* {{ux|dv|Di one wey I get na my '''own''', de one you  get, na your own. |(NST_cleaned__14071. What is mine is mine and what is yours is yours.)}})
 
#:* {{ux|dv|Na your '''own'''. |(NST_cleaned__41571. Its your own.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na your '''own'''. |(NST_cleaned__41571. Its your own.)}}
 
#:* {{ux|dv|Dey go your '''own'''. |(deuber__4162, Keep on doing your part.)}}
 
#:* {{ux|dv|Dey go your '''own'''. |(deuber__4162, Keep on doing your part.)}}
# Sey person idea or opinion about someting.
+
# Person idea or opinion about someting.
#:* {{ux|dv| De organizers no gree hear dia '''own''' even though deir idea na better one. |(NSC_2021. Despite their plea, nobody l.)}})
+
#:* {{ux|dv| Di organizers no gree hear dia '''own''' even though deir idea na better one. |(NSC_2021, Despite their plea, nobody l.)}})
 
#:* {{ux|dv|But nobody wan hear dia '''own'''. |(bbc__51943. But no one was willing to listen to their opinion.)}}
 
#:* {{ux|dv|But nobody wan hear dia '''own'''. |(bbc__51943. But no one was willing to listen to their opinion.)}}
# Sey person no dey under another person again.
+
# Sey person no dey under another person again.
#:* {{ux|dv|I don fit open my '''own''' tailoring store ma, e dey near waterside. |(NSC_2021. I now have my own tailoring store madam. It's close to the waterside.)}})
+
#:* {{ux|dv|I don fit open my '''own''' tailoring store ma, e dey near waterside. |(NSC_2021, I now have my own tailoring store madam. It's close to the waterside.)}})
 
#:* {{ux|dv|So everyone want to be on his '''own'''. |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__268, So, everyone wants to be on his own.)}}
 
#:* {{ux|dv|So everyone want to be on his '''own'''. |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__268, So, everyone wants to be on his own.)}}
# Sey na person turn.
+
# Person turn.
 
#:* {{ux|dv|Life na turn by turn, soon e go be my '''own''' turn. |(NSC_2021. Life is taken in turns, soon, I trust it will be my turn.)}})
 
#:* {{ux|dv|Life na turn by turn, soon e go be my '''own''' turn. |(NSC_2021. Life is taken in turns, soon, I trust it will be my turn.)}})
 
#:* {{ux|dv|So I no know di day wey our '''own''' tomorrow go reach o. |(LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)}}
 
#:* {{ux|dv|So I no know di day wey our '''own''' tomorrow go reach o. |(LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)}}
# Sey where someting get value reach.
+
# Amount of someting wey person want buy.
#:* {{ux|dv|I beg help me buy rice, like 200naira '''own'''. |(NSC_2021. Kindly buy rice worth 200naira for me.)}})
+
#:* {{ux|dv|I beg help me buy rice, like 200naira '''own'''. |(NSC_2021, Kindly buy rice worth 200naira for me.)}})
 
#:* {{ux|dv|Like fifty naira abi, hundred naira '''own'''. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)}}
 
#:* {{ux|dv|Like fifty naira abi, hundred naira '''own'''. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)}}
 
#:* {{ux|dv|Oya, compare ya money with senator '''own'''. |(bbc__79800. Compare your pay with the pay of senators.)}}
 
#:* {{ux|dv|Oya, compare ya money with senator '''own'''. |(bbc__79800. Compare your pay with the pay of senators.)}}
# Na make person like or connect wit anoder person.
+
# Person [[doings]].
 
#:* {{ux|dv|I don dey gree your '''own''' since last year. |(NSC_Legbeti_2021. I have been admiring you since last.)}})  
 
#:* {{ux|dv|I don dey gree your '''own''' since last year. |(NSC_Legbeti_2021. I have been admiring you since last.)}})  
 
#:* {{ux|dv|Ehen na so me, and her '''own''' just click dat day wey I see her. |(JOS_23_Wedding_DG__156, Ehe, that was how she and I just connected the first day that I saw her.)}}
 
#:* {{ux|dv|Ehen na so me, and her '''own''' just click dat day wey I see her. |(JOS_23_Wedding_DG__156, Ehe, that was how she and I just connected the first day that I saw her.)}}

Revision as of 21:57, 15 July 2021

Naija

Etymology

From: English own

Pronunciation

  • ôn

Play Play

Adjective

  1. Make someting be pesin ting.
    • Di one wey I get na my own, de one you get, na your own.  — (NST_cleaned__14071. What is mine is mine and what is yours is yours.))
    • Na your own.  — (NST_cleaned__41571. Its your own.)
    • Dey go your own.  — (deuber__4162, Keep on doing your part.)
  2. Person idea or opinion about someting.
    • Di organizers no gree hear dia own even though deir idea na better one.  — (NSC_2021, Despite their plea, nobody l.))
    • But nobody wan hear dia own.  — (bbc__51943. But no one was willing to listen to their opinion.)
  3. Sey person no dey under another person again.
    • I don fit open my own tailoring store ma, e dey near waterside.  — (NSC_2021, I now have my own tailoring store madam. It's close to the waterside.))
    • So everyone want to be on his own.  — (JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__268, So, everyone wants to be on his own.)
  4. Person turn.
    • Life na turn by turn, soon e go be my own turn.  — (NSC_2021. Life is taken in turns, soon, I trust it will be my turn.))
    • So I no know di day wey our own tomorrow go reach o.  — (LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)
  5. Amount of someting wey person want buy.
    • I beg help me buy rice, like 200naira own.  — (NSC_2021, Kindly buy rice worth 200naira for me.))
    • Like fifty naira abi, hundred naira own.  — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)
    • Oya, compare ya money with senator own.  — (bbc__79800. Compare your pay with the pay of senators.)
  6. Person doings.
    • I don dey gree your own since last year.  — (NSC_Legbeti_2021. I have been admiring you since last.))
    • Ehen na so me, and her own just click dat day wey I see her.  — (JOS_23_Wedding_DG__156, Ehe, that was how she and I just connected the first day that I saw her.)
    • As I even meet you sef, I no know my blood, wit your own just connect instantly.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__3, As I even met you, I don't know, my blood with yours just connected instantly.)

Verb

  • Make person claim someting as im own.
  • Di pesin wey own di virus fit follow you with your GPS, according to Mike.  — (bbc__1722, The owner of di virus can trace you with your GPS, according to Mike )


Related forms

Synonyms


Translations

  • English: Something that belongs to someone, possessive determiner