Difference between revisions of "own"

Line 11: Line 11:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
#Wetin be person property or wetin person get.
 
#Wetin be person property or wetin person get.
#:* {{ux|dv| Di one wey I get na my '''own''', de one you  get, na your own. |(NST_cleaned__14071, What is mine is mine and what is yours is yours.)}})
+
#:* {{ux|dv| Di one wey I get na my '''own''', de one you  get, na your own. |(NST_cleaned__14071, What is mine is mine and what is yours is yours.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na your '''own'''. |(NST_cleaned__41571, Its your own.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na your '''own'''. |(NST_cleaned__41571, Its your own.)}}
 
#:* {{ux|dv|But nobody wan hear dia '''own'''. |(bbc__51943, But no one was willing to listen to their opinion.)}}
 
#:* {{ux|dv|But nobody wan hear dia '''own'''. |(bbc__51943, But no one was willing to listen to their opinion.)}}
#:* {{ux|dv|I don fit open my '''own''' tailoring store ma, e dey near waterside. |(NSC_2021, I now have my tailoring store madam. It's close to the waterside.)}})
+
#:* {{ux|dv|I don fit open my '''own''' tailoring store ma, e dey near waterside. |(NSC_2021, I now have my tailoring store madam. It's close to the waterside.)}}
 
#:* {{ux|dv|So I no know di day wey our '''own''' tomorrow go reach o. |(LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)}}
 
#:* {{ux|dv|So I no know di day wey our '''own''' tomorrow go reach o. |(LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)}}
 
#:* {{ux|dv|Oya, compare ya money with senator '''own'''. |(bbc__79800, Compare your pay with the pay of senators.)}}
 
#:* {{ux|dv|Oya, compare ya money with senator '''own'''. |(bbc__79800, Compare your pay with the pay of senators.)}}
 
# Amount of someting wey person want buy.
 
# Amount of someting wey person want buy.
:* {{ux|dv|I beg help me buy rice, like 200naira '''own'''. |(NSC_2021, Kindly buy rice worth 200naira for me.)}})
+
#:* {{ux|dv|I beg help me buy rice, like 200naira '''own'''. |(NSC_2021, Kindly buy rice worth 200naira for me.)}}
:* {{ux|dv|Like fifty naira abi, hundred naira '''own'''. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)}}
+
#:* {{ux|dv|Like fifty naira abi, hundred naira '''own'''. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)}}
# Person [[doings]].
+
#Person [[doings]].
#:* {{ux|dv|I don dey gree your '''own''' since last year. |(NSC_2021, I have been admiring you since last.)}})
+
#:* {{ux|dv|I don dey gree your '''own''' since last year. |(NSC_2021, I have been admiring you since last.)}}  
 
#:* {{ux|dv|Ehen na so me, and her '''own''' just click dat day wey I see her. |(JOS_23_Wedding_DG__156, Ehe, that was how she and I just connected the first day that I saw her.)}}
 
#:* {{ux|dv|Ehen na so me, and her '''own''' just click dat day wey I see her. |(JOS_23_Wedding_DG__156, Ehe, that was how she and I just connected the first day that I saw her.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 06:44, 13 November 2022

Naija

Etymology

From English: own

Pronunciation

  • ôn

Play Play

Adjective

  1. Wetin be person property or wetin person get.
    • Di one wey I get na my own, de one you get, na your own.  — (NST_cleaned__14071, What is mine is mine and what is yours is yours.)
    • Na your own.  — (NST_cleaned__41571, Its your own.)
    • But nobody wan hear dia own.  — (bbc__51943, But no one was willing to listen to their opinion.)
    • I don fit open my own tailoring store ma, e dey near waterside.  — (NSC_2021, I now have my tailoring store madam. It's close to the waterside.)
    • So I no know di day wey our own tomorrow go reach o.  — (LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)
    • Oya, compare ya money with senator own.  — (bbc__79800, Compare your pay with the pay of senators.)
  2. Amount of someting wey person want buy.
    • I beg help me buy rice, like 200naira own.  — (NSC_2021, Kindly buy rice worth 200naira for me.)
    • Like fifty naira abi, hundred naira own.  — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)
  3. Person doings.
    • I don dey gree your own since last year.  — (NSC_2021, I have been admiring you since last.)
    • Ehen na so me, and her own just click dat day wey I see her.  — (JOS_23_Wedding_DG__156, Ehe, that was how she and I just connected the first day that I saw her.)

Synonyms

Translations

  • English: own, property, possession