Difference between revisions of "own"
(→Naija) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | #Wetin be person property or wetin person get. | |
− | :* {{ux|dv| Di one wey I get na my '''own''', de one you get, na your own. |(NST_cleaned__14071 | + | #:* {{ux|dv| Di one wey I get na my '''own''', de one you get, na your own. |(NST_cleaned__14071, What is mine is mine and what is yours is yours.)}}) |
− | :* {{ux|dv| Na your '''own'''. |(NST_cleaned__41571 | + | #:* {{ux|dv| Na your '''own'''. |(NST_cleaned__41571, Its your own.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|But nobody wan hear dia '''own'''. |(bbc__51943, But no one was willing to listen to their opinion.)}} | |
− | :* {{ux|dv|But nobody wan hear dia '''own'''. |(bbc__51943 | + | #:* {{ux|dv|I don fit open my '''own''' tailoring store ma, e dey near waterside. |(NSC_2021, I now have my tailoring store madam. It's close to the waterside.)}}) |
− | + | #:* {{ux|dv|So I no know di day wey our '''own''' tomorrow go reach o. |(LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)}} | |
− | :* {{ux|dv|I don fit open my '''own''' tailoring store ma, e dey near waterside. |(NSC_2021, I now have my | + | #:* {{ux|dv|Oya, compare ya money with senator '''own'''. |(bbc__79800, Compare your pay with the pay of senators.)}} |
− | :* {{ux|dv|So | + | # Amount of someting wey person want buy. |
− | |||
− | |||
− | :* {{ux|dv| | ||
− | |||
:* {{ux|dv|I beg help me buy rice, like 200naira '''own'''. |(NSC_2021, Kindly buy rice worth 200naira for me.)}}) | :* {{ux|dv|I beg help me buy rice, like 200naira '''own'''. |(NSC_2021, Kindly buy rice worth 200naira for me.)}}) | ||
:* {{ux|dv|Like fifty naira abi, hundred naira '''own'''. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)}} | :* {{ux|dv|Like fifty naira abi, hundred naira '''own'''. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)}} | ||
− | + | # Person [[doings]]. | |
− | + | #:* {{ux|dv|I don dey gree your '''own''' since last year. |(NSC_2021, I have been admiring you since last.)}}) | |
− | :* {{ux|dv|I don dey gree your '''own''' since last year. |( | + | #:* {{ux|dv|Ehen na so me, and her '''own''' just click dat day wey I see her. |(JOS_23_Wedding_DG__156, Ehe, that was how she and I just connected the first day that I saw her.)}} |
− | :* {{ux|dv|Ehen na so me, and her '''own''' just click dat day wey I see her. |(JOS_23_Wedding_DG__156, Ehe, that was how she and I just connected the first day that I saw her.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[property]] | * [[property]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''own, property, possession'' | * English: ''own, property, possession'' |
Revision as of 06:42, 13 November 2022
Naija
Etymology
From English: own
Pronunciation
- ôn
Adjective
- Wetin be person property or wetin person get.
- Di one wey I get na my own, de one you get, na your own. — (NST_cleaned__14071, What is mine is mine and what is yours is yours.))
- Na your own. — (NST_cleaned__41571, Its your own.)
- But nobody wan hear dia own. — (bbc__51943, But no one was willing to listen to their opinion.)
- I don fit open my own tailoring store ma, e dey near waterside. — (NSC_2021, I now have my tailoring store madam. It's close to the waterside.))
- So I no know di day wey our own tomorrow go reach o. — (LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)
- Oya, compare ya money with senator own. — (bbc__79800, Compare your pay with the pay of senators.)
- Amount of someting wey person want buy.
- I beg help me buy rice, like 200naira own. — (NSC_2021, Kindly buy rice worth 200naira for me.))
- Like fifty naira abi, hundred naira own. — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)
- Person doings.
- I don dey gree your own since last year. — (NSC_2021, I have been admiring you since last.))
- Ehen na so me, and her own just click dat day wey I see her. — (JOS_23_Wedding_DG__156, Ehe, that was how she and I just connected the first day that I saw her.)
Synonyms
Translations
- English: own, property, possession