Difference between revisions of "own"

Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* óùn
 
* óùn
<sm2>Pcm-ng-own.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-own.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-own.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-own.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 160
 
* Frequency rank in NSC treebank: 94
 
* Frequency in raw corpus: 2513
 
* Frequency rank in raw corpus: 164
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
# Na wetin be pesin ting.
+
# Sey wetin be pesin ting.
 
#:* {{ux|dv|Di one wey I get na my '''own''', de one you  get, na your own. |(NST_cleaned__14071. What is mine is mine and what is yours is yours.)}})
 
#:* {{ux|dv|Di one wey I get na my '''own''', de one you  get, na your own. |(NST_cleaned__14071. What is mine is mine and what is yours is yours.)}})
 
#:* {{ux|dv|Na your '''own'''. |(NST_cleaned__41571. Its your own.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na your '''own'''. |(NST_cleaned__41571. Its your own.)}}
 
#:* {{ux|dv|Dey go your '''own'''. |(deuber__4162, Keep on doing your part.)}}
 
#:* {{ux|dv|Dey go your '''own'''. |(deuber__4162, Keep on doing your part.)}}
# Na person idea or opinion about someting.
+
# Sey person idea or opinion about someting.
#:* {{ux|dv| De organizers no gree hear dia '''own''' even though deir idea na better one. |(NSC_Legbeti_2021. Despite their plea, nobody l.)}})
+
#:* {{ux|dv| De organizers no gree hear dia '''own''' even though deir idea na better one. |(NSC_2021. Despite their plea, nobody l.)}})
 
#:* {{ux|dv|But nobody wan hear dia '''own'''. |(bbc__51943. But no one was willing to listen to their opinion.)}}
 
#:* {{ux|dv|But nobody wan hear dia '''own'''. |(bbc__51943. But no one was willing to listen to their opinion.)}}
# Na to say person no dey under another person again.
+
# Sey  person no dey under another person again.
#:* {{ux|dv|I don fit open my '''own''' tailoring store ma, e dey near waterside. |(NSC_Legbeti_2021. I now have my own tailoring store madam. It's close to the waterside.)}})
+
#:* {{ux|dv|I don fit open my '''own''' tailoring store ma, e dey near waterside. |(NSC_2021. I now have my own tailoring store madam. It's close to the waterside.)}})
 
#:* {{ux|dv|So everyone want to be on his '''own'''. |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__268, So, everyone wants to be on his own.)}}
 
#:* {{ux|dv|So everyone want to be on his '''own'''. |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__268, So, everyone wants to be on his own.)}}
# Na person turn.
+
# Sey na person turn.
#:* {{ux|dv|Life na turn by turn, soon e go be my '''own''' turn. |(NSC_Legbeti_2021. Life is taken in turns, soon, I trust it will be my turn.)}})
+
#:* {{ux|dv|Life na turn by turn, soon e go be my '''own''' turn. |(NSC_2021. Life is taken in turns, soon, I trust it will be my turn.)}})
 
#:* {{ux|dv|So I no know di day wey our '''own''' tomorrow go reach o. |(LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)}}
 
#:* {{ux|dv|So I no know di day wey our '''own''' tomorrow go reach o. |(LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)}}
# Na how someting take get value reach.
+
# Sey where someting get value reach.
#:* {{ux|dv|I beg help me buy rice, like 200naira '''own'''. |(NSC_Legbeti_2021. Kindly buy rice worth 200naira for me.)}})
+
#:* {{ux|dv|I beg help me buy rice, like 200naira '''own'''. |(NSC_2021. Kindly buy rice worth 200naira for me.)}})
 
#:* {{ux|dv|Like fifty naira abi, hundred naira '''own'''. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)}}
 
#:* {{ux|dv|Like fifty naira abi, hundred naira '''own'''. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)}}
 
#:* {{ux|dv|Oya, compare ya money with senator '''own'''. |(bbc__79800. Compare your pay with the pay of senators.)}}
 
#:* {{ux|dv|Oya, compare ya money with senator '''own'''. |(bbc__79800. Compare your pay with the pay of senators.)}}
Line 40: Line 35:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person claim someting as im own.
 
* Make person claim someting as im own.
:* {{ux|dv|Di pesin wey '''own''' di virus fit follow you with your GPS, according to Mike. |(bbc__1722, THe '''owner''' di virus fit follow you with your GPS, according to Mike )}}
+
:* {{ux|dv|Di pesin wey '''own''' di virus fit follow you with your GPS, according to Mike. |(bbc__1722, The owner of di virus can trace you with your GPS, according to Mike )}}
:* {{ux|dv|Sey im hear sey di woman wey '''own''' dis place (im no know sey na my mama), sey di woman wey '''own''' dis place sey na only one pikin, she get. (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__70, He heard that the woman who owns this place |(he didn't know she was my mother), he said that the woman who owns this place, that she only has one child.)}}
+
 
:* {{ux|dv|Test your tech-biz sense: You sabi who '''own''' di social media you dey use? |(bbc__93313, __no translation__)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 48: Line 42:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[my own]],
+
* [[property]],
  
====Antonyms====
 
* [[disown]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''Something that belongs to someone'', ''possessive determiner''
 
* English: ''Something that belongs to someone'', ''possessive determiner''

Revision as of 16:48, 15 July 2021

Naija

Etymology

From: English own

Pronunciation

  • óùn

Play Play


Adjective

  1. Sey wetin be pesin ting.
    • Di one wey I get na my own, de one you get, na your own.  — (NST_cleaned__14071. What is mine is mine and what is yours is yours.))
    • Na your own.  — (NST_cleaned__41571. Its your own.)
    • Dey go your own.  — (deuber__4162, Keep on doing your part.)
  2. Sey person idea or opinion about someting.
    • De organizers no gree hear dia own even though deir idea na better one.  — (NSC_2021. Despite their plea, nobody l.))
    • But nobody wan hear dia own.  — (bbc__51943. But no one was willing to listen to their opinion.)
  3. Sey person no dey under another person again.
    • I don fit open my own tailoring store ma, e dey near waterside.  — (NSC_2021. I now have my own tailoring store madam. It's close to the waterside.))
    • So everyone want to be on his own.  — (JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__268, So, everyone wants to be on his own.)
  4. Sey na person turn.
    • Life na turn by turn, soon e go be my own turn.  — (NSC_2021. Life is taken in turns, soon, I trust it will be my turn.))
    • So I no know di day wey our own tomorrow go reach o.  — (LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)
  5. Sey where someting get value reach.
    • I beg help me buy rice, like 200naira own.  — (NSC_2021. Kindly buy rice worth 200naira for me.))
    • Like fifty naira abi, hundred naira own.  — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)
    • Oya, compare ya money with senator own.  — (bbc__79800. Compare your pay with the pay of senators.)
  6. Na make person like or connect wit anoder person.
    • I don dey gree your own since last year.  — (NSC_Legbeti_2021. I have been admiring you since last.))
    • Ehen na so me, and her own just click dat day wey I see her.  — (JOS_23_Wedding_DG__156, Ehe, that was how she and I just connected the first day that I saw her.)
    • As I even meet you sef, I no know my blood, wit your own just connect instantly.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__3, As I even met you, I don't know, my blood with yours just connected instantly.)

Verb

  • Make person claim someting as im own.
  • Di pesin wey own di virus fit follow you with your GPS, according to Mike.  — (bbc__1722, The owner of di virus can trace you with your GPS, according to Mike )


Related forms

Synonyms


Translations

  • English: Something that belongs to someone, possessive determiner