own

Naija

Etymology

From: English own

Pronunciation

  • óùn


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 160
  • Frequency rank in NSC treebank: 94
  • Frequency in raw corpus: 2513
  • Frequency rank in raw corpus: 164

Adjective

  • Na wetin be pesin ting.


  1. - (frequency:1765)
    My own br~…  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__47, My own brain...)
    My own oga X.  — (KAD_29_Boys-Talk_DG__44, My boss, X.)
  2. obl:mod (frequency:405)
    im own.  — (human_rights__148, __no translation__)
    my own...  — (NST_cleaned__33300, __no translation__)
  3. amod (frequency:100)
    Na your own.  — (NST_cleaned__41571, __no translation__)
    Dey go your own.  — (deuber__4162, __no translation__)
  4. dep (frequency:52)
    But nobody wan hear dia own.  — (bbc__51943, __no translation__)
    Today, senators follow vex dia own.  — (bbc__94458, __no translation__)
  5. det (frequency:43)
    Cameroon Ambazonia regions don launch dia own 'moni'  — (bbc__24251, __no translation__)
    Nigerians talk dia own on top Obasanjo coalition letter  — (bbc__74682, __no translation__)
  6. case (frequency:12)
    So everyone want to be on his own.  — (JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__268, So, everyone wants to be on his own.)
    Di one wey your Papa get na in own.  — (NST_cleaned__14071, __no translation__)
  7. mark (frequency:7)
    So I no know di day wey our own tomorrow go reach o.  — (LAG_13_Our-Life_M__7, So, I don't know the day that our own tomorrow will come o.)
    But eh you know sey, you know sey Mgbejiogu own, Mgbejiogu own bad o!  — (NST_cleaned__29400, __no translation__)
  8. nsubj (frequency:7)
    My old mama own  — (KAD_06_Cooking_DG__181, My old mother's own...)
    Di bead own dey, di one of injection dey, di one wey be sey you go even put…  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__61, There is one of bead. There is the one of injection The one which you will even put)
  9. cc (frequency:6)
    Like fifty naira abi, hundred naira own.  — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__52, Either fifty naira or hundred naira worth.)
    Both di one wey di man, di woman dey make, and di man own, no be sey na di one?  — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__96, both the one which the man, the woman is making and man's own, isn't it the same ?)
  10. obj (frequency:6)
    Oya, compare ya money with senator own.  — (bbc__79800, __no translation__)
    Pipo dey compare Hyun-Woo hairstyle wit Neymar own  — (bbc__81431, __no translation__)
  11. case-det (frequency:6)
    Dis na very special for survey wey people do on dia own, and e pass others dem wey people don do on dia own around di world, Mr Kalisch talk.  — (bbc__2110, __no translation__)
    Over 600 Nigerians don decide on dia own to return to di kontri from South Africa any moment from now, according to di head on di head of one Nigerian Association.  — (bbc__79734, __no translation__)
  12. advmod (frequency:3)
    Some medical sabi-people don say e dey possible for Africa health sector to good like developed countries dem own.  — (bbc__87196, __no translation__)
    Anglophone crisis weh e start with lawyers strike and teachers dia own follow don pass one year and plenty pipo don die for security force and pro-independence group side.  — (bbc__15379, __no translation__)
  13. amod-cop (frequency:3)
    Na your own.  — (ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__65, It is!)
    Na your own?  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__47, Is it yours ?)
  14. obl:arg (frequency:2)
    Goodluck Jonathan own on top di Chibok girls' wey dem kidnap for Borno state.  — (bbc__73234, __no translation__)
    You know sey some, some people due to deir own em, due to, deir own belief for deir church sey, about dis bible.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__8, You know that some...some people, due to their own em...due to... their own beliefs in their church about this bible...)
  15. det-obj (frequency:2)
    Oda forums wey dey apart from di youth own, na Women's forum, Pipo's forum and Business forum.  — (bbc__76103, __no translation__)
    Even with that one, apostle Paul advise dem sey ‘make dem get one mind wey agree with the Lord own.’ Make we self dey use one mind serve Jehovah with our brothers and sisters.  — (jw__11554, __no translation__)
  16. amod-cc (frequency:2)
    Ehen na so me, and her own just click dat day wey I see her.  — (JOS_23_Wedding_DG__156, Ehe, that was how she and I just connected the first day that I saw her.)
    As I even meet you sef, I no know my blood, wit your own just connect instantly.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__3, As I even met you, I don't know, my blood with yours just connected instantly.)

Derived forms

  1. ''Di last time when we strike na for 2014, di 2015 own we suspend am.  — (bbc__8265, __no translation__)
    Former presido Goodluck Jonathan bin no attend di 2011 presidential debate but show face for di 2015 own.  — (bbc__52779, __no translation__)

Synonyms

  • fault 0.49 76, partner 0.48 160, plans 0.47 147, friendship 0.47 93, pocket 0.46 186, neighbour 0.46 85, hands 0.46 154, choice 0.45 179, enemy 0.45 203

Antonyms

  • fault 0.49 76, partner 0.48 160, plans 0.47 147, friendship 0.47 93, pocket 0.46 186, neighbour 0.46 85, hands 0.46 154, choice 0.45 179, enemy 0.45 203

Translations

  • English: no definition


Verb

own: no definition -- Definition in Naija?


  1. mark-obj (frequency:5)
    e go look like sey na di Murtala Muhammed, wey own di place.  — (NST_cleaned__39791, __no translation__)
    How de wan take dem con write exam when de no know how to own computer?  — (NST_cleaned__26177, __no translation__)
  2. - (frequency:3)
    Di pesin wey own di virus fit follow you with your GPS, according to Mike.  — (bbc__1722, __no translation__)
    Sey im hear sey di woman wey own dis place (im no know sey na my mama), sey di woman wey own dis place sey na only one pikin, she get. (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__70, He heard that the woman who owns this place  — (he didn't know she was my mother), he said that the woman who owns this place, that she only has one child.)
  3. obj (frequency:3)
    Who own di land?  — (deuber__5674, __no translation__)
    Test your tech-biz sense: You sabi who own di social media you dey use?  — (bbc__93313, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • fault 0.49 76, partner 0.48 160, plans 0.47 147, friendship 0.47 93, pocket 0.46 186, neighbour 0.46 85, hands 0.46 154, choice 0.45 179, enemy 0.45 203

Antonyms

  • fault 0.49 76, partner 0.48 160, plans 0.47 147, friendship 0.47 93, pocket 0.46 186, neighbour 0.46 85, hands 0.46 154, choice 0.45 179, enemy 0.45 203

Translations

  • English: no definition