papa

Naija

Etymology

From: English papa (old word for father)

Pronunciation

  • pàpá

Play Play

Noun

  1. Na name dem dey call man wey get children.
    • Sabo bin dey live wit im mama and papa.  — (bbc__86638. Sabo once lived with his parents.)
    • Person suppose read books make im for know how to be better papa and mama?  — (NSC_Legbeti_2021. It is recommended that one read books on how to be a good parent.)
    • As we reach dere, im papa start to dey flog am sotay peopl con dey beg di papa.  — (Egbokhare _2020. On arrival, his father began flogging him so much that people had to intervene.)
  2. Na anoder name for who be pastor for church.
    • Tunde go meet papa make e pray for am.  — (Tunde went to meet the pastor to pray for him.)
    • Na Unoka be Okonkwo papa.  — (katakata__305. Unoka is Okonkwo's father.)
    • Waooh, dis papa carry annointing I beg  — (NSC_Legbeti_2021. This Pastor is blessed indeed.)
  3. Na man wey im wife born newly
    • E don turn papa.  — (JOS_26_Small-Talk_DG__96, He has turned a father.)
    • Chidi na papa now o, Im wife born yesterday.  — (NSC_Legebti_2020. Chidi has become a man now o, his fathe gave birth yesterday.)
  4. Na de person wey be de head of de house.
    • As de person wey old pass, na him be papa for everybody for.  — (katakata__305. As the eldest in the compound, he is the father of the home.)
    • Which advice one brother give the papa of the house?  — (jw__45468. Which advice did the brother give the father of the house?.)
    • Nobody, no papa, no help.  — (ONI_09_Before-I-Marry_M__57, i had noone, no father, no help.)

Related forms

papadashme

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Father, dad, a pastor