Difference between revisions of "paper"

Line 29: Line 29:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[document]]
+
* [[kpali]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''material for writing'', ''document'', ''visa''
 
* English: ''material for writing'', ''document'', ''visa''

Revision as of 17:05, 15 July 2021

Naija

Etymology

From: English paper

Pronunciation

  • pépà



Noun

  1. Wetin dem dey write or print put.
    • Dem give de children paper make dem write put.  — (NSC_Legbeti_2021. They gave the children papers to write on.)
    • Make water soak di paper.  — (deuber__1549. Ensure the paper is soaked with water.)
    • Di paper we are buying five hundred naira is now four, one thousand five hundred.  — (LAG_19_Nepa-Wahala_DG__42, The paper we were buying five hundred naira is now one thousand five hundred naira.)
  2. Person document wey e dey take travel or use dey stay jand or yankee.
    • The two of dem tell Michael and im brother to enter their motor because dem no dey check children paper.  — (jw__3085,Both of them asked Michael and his brother to enter the car because they don't check children's documents)
    • To get paper for dat country no be moimoi.  — (NSC_2021, To get residential documents in that country is not very easy.)
    • Get your pen, and paper!  — (WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__133, Get your pen, and paper!)
  3. Exam wey person wan write or e don write.
    • You allow am finish dat paper?.  — (deuber__4691, Hope you gave them time to finish their exam?.)
    • One way or di oder di paper na WAEC paper e leak out  — (deuber__4672. Somehow the WAEC exam paper leaked.)
    • Dat paper hard me write no be lie.  — (NSC_Legbeti_2021. That examination was tough for me.)
  4. Notice wey court give person.
    • Dat paper hard me write no be lie.  — (NSC_Legbeti_2021. That examination was tough for me.)
    • if dem wan give person notice or any paper as e dey this Act dem go give am face to face or send am,to office wey dem go register and write di day and time wen di paper reach di address wen di person dey stay.  — (Childrights__1572. If they want to serve a notice, following the Act, they either send directly or through the post office where it would be duly registered.)


Synonyms

Translations

  • English: material for writing, document, visa