parole

Revision as of 00:01, 10 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * 2024 0.72 11, 5- 0.70 6, courtroom 0.69 11, 2023 0.69 29, paintings 0.67 7, biometrics 0.67 6, 22nd 0.67 16, 07 0.67 23, ican 0.67 14 ===E...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

  • 2024 0.72 11, 5- 0.70 6, courtroom 0.69 11, 2023 0.69 29, paintings 0.67 7, biometrics 0.67 6, 22nd 0.67 16, 07 0.67 23, ican 0.67 14

Etymology

Borrowed from English parole

Pronunciation

  • pàró


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 2310
  • Frequency in raw corpus: 27
  • Frequency rank in raw corpus: 4544

The word is used more orally than in written texts.


Noun

parole: doings, activities -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    All dose kind parole wey e dey do no dey move me.  — no translation
  2. - (frequency:4)
    Our officials don stop parole for di area, and dem dey wrie evritin put inside book.  — (bbc__84087, __no translation__)
    E be like pesin wey no say bye-bye before e disappear afta parole wit friends for joint.  — (bbc__43984, __no translation__)
  3. det (frequency:3)
    Dem dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di parole.  — (bbc__28779, __no translation__)
    And na here, I go close my mouth, drink small water as una dey here dey gbadun di parole on top Radio Sapientia, ninety five point three FM Onitsha.  — (ONI_26_News-Highlights_MG__16, And this is where I will call it a day and take a break as you continue to enjoy the programs on Radio Sapientia, ninety five point three FM, Onitsha.)
  4. amod (frequency:2)
    So I know sey dat one, na dat one dey bring different, different parole, dey bring different, different packages on top di matter.  — (NST_cleaned__15248, __no translation__)
    For Kano na normal parole as e be say many filling stations dey continue to sell fuel and pipo of di north western state no dey do panic buying.  — (bbc__50347, __no translation__)
  5. case (frequency:2)
    Court give am 18 months including 9 months without parole.  — (bbc__87317, __no translation__)
    NEVADA DEPARTMENT OF CORRECTIONS Di Nevada Department of Corrections bin release dis photo of OJ Simpson Former American football star and actor OJ Simpson don comot jail on parole after im do nine years inside, for Nevada, Las Vegas.  — (bbc__69427, __no translation__)
  6. nmod:poss (frequency:2)
    You no dey know my parole again.  — (IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You don't know my patterns again.)
    Xx you no dey know my parole again.  — (IBA_39_Easter-Preparations_DG__44, So you don't know my patterns anymore.)
  7. compound-det (frequency:2)
    Di join the SPORT MATA parole for NAIJA 102.7 FM.  — (ja102__1886, __no translation__)
    Anyanwu also chook mouth say tok say lawmakers dey cut meeting to run dia election parole no pure.  — (bbc__15963, __no translation__)

Derived forms

Synonymes

  • 2024 0.72 11, 5- 0.70 6, courtroom 0.69 11, 2023 0.69 29, paintings 0.67 7, biometrics 0.67 6, 22nd 0.67 16, 07 0.67 23, ican 0.67 14

Antonymes

  • 2024 0.72 11, 5- 0.70 6, courtroom 0.69 11, 2023 0.69 29, paintings 0.67 7, biometrics 0.67 6, 22nd 0.67 16, 07 0.67 23, ican 0.67 14

Translations

  • English: doings, activities