parole

Naija

Alternative form

paro

Etymology

From English: parole

Pronunciation

  • pàrô

Play Play


Noun

  1. Na di way wey person take dey do tings.
    • You no dey know my parole again?.  — (IBA_39_Easter-Preparations_DG__40, You are not familiar with the way I do things again?.)
    • All dose kind parole wey e dey do no dey move me.  — (Egbokhare_2020. I'm not moved by all her acting up.)
  2. Waka wey police people or security people dey waka upandown to make sure sey area safe.
    • Some police people dey do deir own parole and de no dey wear deir uniform.  — (NSC_2021. Some policemen go on patrols plain-clothed.)
    • Our officials don stop parole for di area, and dem dey write evritin put inside book.  — (bbc__84087, The officials have stopped their patrol and are now compiling their report.)
  3. Na strong strong drug wey dey make person high
    • Police catch am wit de parole upon say she hide dem small small pack for inside yam.  — (NSC_2021. The police caught her with the drugs though it was hidden in small packs inside tubers of yam.)
    • Dem dey hide di drugs as legit product and dem dey use dia warehouse, staff plus moto take arrange di parole.  — (bbc__28779. They project their illicit drugs as legit poduct while using their warehouse, staff plus cars to trade in illicit drugs.)

Synonyms

doings, levels, runs,

Translations

  • English: patrol, manner of behaviour, illicit substances