Difference between revisions of "part time"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 5: | Line 5: | ||
* pàtáɪ̀m | * pàtáɪ̀m | ||
<sm2>pcm-ng-part time.f.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-part time.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>pcm-ng-part time.m.ogg</sm2 | + | <sm2>pcm-ng-part time.m.ogg</sm2 |
+ | |||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Someting wey person no dey do everyday. | ||
+ | :* {{ux|dv| Di '''part time''' tire me walahi. |(NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Dat guy dey do '''part time''' for our office.| ( NSC_2021, That guy is a part-time worker at our office.)}} | ||
+ | ===Related forms=== | ||
+ | * [[part]] | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''part-time'' | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
+ | * When person dey do someting half half. | ||
+ | :* {{ux|dv| Dat man dey do am '''part time'''. |(NSC_2021, That man did it half-way.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| My oga don do your work '''part time'''. |(NSC_2021, My boss did your work half-way.)}} | ||
+ | ===Related forms=== | ||
+ | * [[part]] | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''half-way'' | ||
− | + | ===Adjective=== | |
− | + | * Sey person no dey do someting everyday. | |
− | + | :* {{ux|dv| When I bin dey school, na part time job I use pay my school fee.|(NSC_2021, When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)}} | |
+ | :* {{ux|dv| E dey do '''part time''' program. |(NSC_2021, He is running a part-time program.)}} | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
− | + | * [[part]] | |
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''part-time'' |
Revision as of 22:39, 20 August 2021
Naija
Etymology
From: English part and time
Pronunciation
- pàtáɪ̀m
<sm2>pcm-ng-part time.m.ogg</sm2
Noun
- Someting wey person no dey do everyday.
- Di part time tire me walahi. — (NST_cleaned__35488, I got tired of the part-time.)
- Dat guy dey do part time for our office. — ( NSC_2021, That guy is a part-time worker at our office.)
Related forms
Translation
- English: part-time
Adverb
- When person dey do someting half half.
- Dat man dey do am part time. — (NSC_2021, That man did it half-way.)
- My oga don do your work part time. — (NSC_2021, My boss did your work half-way.)
Related forms
Translation
- English: half-way
Adjective
- Sey person no dey do someting everyday.
- When I bin dey school, na part time job I use pay my school fee. — (NSC_2021, When I was in school, I worked part-time jobs in order to pay my tuition.)
- E dey do part time program. — (NSC_2021, He is running a part-time program.)
Related forms
Translation
- English: part-time