Difference between revisions of "passing"

Line 12: Line 12:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* When dem dey play football and de ball dey move from leg to leg.  
 
* When dem dey play football and de ball dey move from leg to leg.  
:* {{ux|dv|If you see as Messi take knack am di '''passing''' wey e take score, you go bow.|(Egbokhare_2020. The way Messi passed the ball that led to the goal was awesome.)}}
+
:* {{ux|dv|If you see as Messi take knack am di '''passing''' wey e take score, you go bow.|(Egbokhare_2020, The way Messi passed the ball that led to the goal was awesome.)}}
:* {{ux|dv|When di '''passing''' come from di right angle, e go hard any correct striker make e no score.|(NSC_Legbeti_2021. When a ball is passed to a striker from a perfect angle, it's difficult not to score.)}}
+
:* {{ux|dv|When di '''passing''' come from di right angle, e go hard any correct striker make e no score.|(NSC_2021, When a ball is passed to a striker from a perfect angle, it's difficult not to score.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 07:45, 13 November 2022

Naija

Etymology

From: English pass + ing

Pronunciation

  • pásìŋ

Play Play


Noun

  • When dem dey play football and de ball dey move from leg to leg.
  • If you see as Messi take knack am di passing wey e take score, you go bow.  — (Egbokhare_2020, The way Messi passed the ball that led to the goal was awesome.)
  • When di passing come from di right angle, e go hard any correct striker make e no score.  — (NSC_2021, When a ball is passed to a striker from a perfect angle, it's difficult not to score.)

Synonyms

play

Translations

  • English: passing