passing

Naija

Etymology

From: English pass + ing

Pronunciation

  • pásìŋ


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 5
  • Frequency rank in raw corpus: 11448

Noun

  • Na when dem dey play football and de ball dey move from one person leg to other people own.
  • If you see as Messi take knack am di passing wey e take score, you go bow.  — (Egbokhare_2020. The way Messi passed the ball that led to the goal was awesome.)
  • When de passing come from de right angle, e go hard any correct striker not to use am score.  — (NSC_Legbeti_2021. When a ball is passed to a striker from a perfect angle, it's difficult not to score.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Action of passing football