Difference between revisions of "pastor"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* Pástᴐ̀ | * Pástᴐ̀ | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-pastor.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-pastor.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Na person wey be spiritual | + | * Na person wey be oga for spiritual mata for church. |
− | :* {{ux|dv|De '''pastor''' do plenty miracle wey shock people for de program. |( | + | :* {{ux|dv|De '''pastor''' do plenty miracle wey shock people for de program. |(NSC_2021. The pastor performed a lot of shocking miracles at the program.)}} |
− | :* {{ux|dv|De day '''pastor''' ask all workers make dem come na im be de day rain fall de roof of de church. |( | + | :* {{ux|dv|De day '''pastor''' ask all workers make dem come na im be de day rain fall de roof of de church. |(NSC_2021. The day pastor called for workers meeting was when a heavy rain fell and the church roof collapsed.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Revision as of 18:02, 15 July 2021
Naija
Etymology
- From: English pastor
Pronunciation
- Pástᴐ̀
Noun
- Na person wey be oga for spiritual mata for church.
- De pastor do plenty miracle wey shock people for de program. — (NSC_2021. The pastor performed a lot of shocking miracles at the program.)
- De day pastor ask all workers make dem come na im be de day rain fall de roof of de church. — (NSC_2021. The day pastor called for workers meeting was when a heavy rain fell and the church roof collapsed.)
Synonym
Antonym
Translation
- English church minister