Difference between revisions of "pay"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''pay'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * péì |
<sm2>Pcm-ng-pay.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pay.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-pay.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pay.m.ogg</sm2> | ||
Line 16: | Line 14: | ||
* Frequency in raw corpus: 2090 | * Frequency in raw corpus: 2090 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 188 | * Frequency rank in raw corpus: 188 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Na salary or money person work for. | |
− | + | #: {{ux|dv|We no dey find equal '''pay''' as doctors. |(bbc__7216. We are not insisting on same salary with the doctors.)}} | |
− | + | #: {{ux|dv|Dis decision don make many workers para, because dem prefer to collect dia '''pay''' for US dollars. |(bbc__40451. The decision angered many workers because they preferred receiving their slary in dollars.)}} | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|De day I collect my first'''pay''' ehen, I [[shack]] 5 green bottle. |(NSC_Legbeti_2021. The day I got my first salary ever, I drank 5bottles of beer straight.)}} |
− | #: {{ux|dv|We no dey find equal '''pay''' as doctors. |(bbc__7216 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Dis decision don make many workers para, because dem prefer to collect dia '''pay''' for US dollars. |(bbc__40451 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Na to give money for someting person buy or collect. | |
− | + | #:* {{ux|dv|'''Pay''' me? |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__153, Pay me ?)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|You go help me '''pay''' bike? |(IBA_22_School-Children_DG__178, Will you pay for my bike fare ?)}} | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|I go go borrow money, con '''pay''' you. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__123, I will go and borrow money to come and pay you)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|Me ma sef, I no even get money to '''pay'''. |(ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__101, Even me, I don't have money to pay.)}} | |
− | + | # Na wetin no get profit or no benefit person | |
− | + | #:* {{ux|dv|I go advice make you no start dat business because e no go '''pay''' you. |(NSC_Legbeti_2021 I'll suggest you do not venture into that business because it is not known to be profitable.)}} | |
− | #: {{ux|dv|'''Pay''' me? |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__153, Pay me ?)}} | + | # Na to give people their money wey dem work for. |
− | #: {{ux|dv|You go help me '''pay''' bike? |(IBA_22_School-Children_DG__178, Will you pay for my bike fare ? | + | #:* {{ux|dv|E tell am sey, ‘Call the workers and '''pay''' dem their money. |(jw__37636. He ordered him to pay the workers their wage.)}} |
− | + | # Na punishment wey person face for wetin e do wrong. | |
− | + | #:* {{ux|dv|'''Pay''' fine. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__101, Pay fine.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|As you rape your pikin so, One day, you go '''Pay''' for dis evil. |(NSC_Legbeti_2021. You will pay for raping your own daughter one day.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|To help others, to '''pay''' your salary, na wahala. |(ONI_23_Things-Don-Cost_DG__135. to help others... to pay your salary is a problem.)}} | |
− | + | # Na to drop money take fulfil wetin tradition and custom say make person do | |
− | #: {{ux|dv|I go go borrow money, con '''pay''' you. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__123, I will go and borrow money to come and pay you)}} | + | #:* {{ux|dv|I go '''pay''' my wife bride price last december. |(NSC_Legbeti_2021 I paid my wife's bride price in december, last year.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|Him '''pay''' everyting dem ask make dem for fit make am chief but las last, dem no still give am. . |(NSC_Legbeti_2021 He fulfilled all the requirements yet he was denied chieftancy title.)}} | |
− | + | ====Relative forms==== | |
− | + | [[Pay day]], [[pay off]] | |
− | |||
− | #: {{ux|dv|Me ma sef, I no even get money to '''pay'''. |(ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__101, Even me, I don't have money to pay.)}} | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | # | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv|E tell am sey, ‘Call the workers and '''pay''' dem their money. |(jw__37636 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | #: {{ux|dv|'''Pay''' fine. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__101, Pay fine.)}} | ||
− | #: {{ux|dv|'''Pay''' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|To help others, to '''pay''' your salary, na wahala. |(ONI_23_Things-Don-Cost_DG__135 | ||
− | #: {{ux|dv|I | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | ||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[salary]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * owe | + | * [[owe]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''income or salary'', ''To give money in exchange of something'', |
Revision as of 20:19, 23 March 2021
Naija
Etymology
From: English pay
Pronunciation
- péì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 91
- Frequency rank in NSC treebank: 147
- Frequency in raw corpus: 2090
- Frequency rank in raw corpus: 188
Noun
- Na salary or money person work for.
- We no dey find equal pay as doctors. — (bbc__7216. We are not insisting on same salary with the doctors.)
- Dis decision don make many workers para, because dem prefer to collect dia pay for US dollars. — (bbc__40451. The decision angered many workers because they preferred receiving their slary in dollars.)
- De day I collect my firstpay ehen, I shack 5 green bottle. — (NSC_Legbeti_2021. The day I got my first salary ever, I drank 5bottles of beer straight.)
Verb
- Na to give money for someting person buy or collect.
- Pay me? — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__153, Pay me ?)
- You go help me pay bike? — (IBA_22_School-Children_DG__178, Will you pay for my bike fare ?)
- I go go borrow money, con pay you. — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__123, I will go and borrow money to come and pay you)
- Me ma sef, I no even get money to pay. — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__101, Even me, I don't have money to pay.)
- Na wetin no get profit or no benefit person
- I go advice make you no start dat business because e no go pay you. — (NSC_Legbeti_2021 I'll suggest you do not venture into that business because it is not known to be profitable.)
- Na to give people their money wey dem work for.
- E tell am sey, ‘Call the workers and pay dem their money. — (jw__37636. He ordered him to pay the workers their wage.)
- Na punishment wey person face for wetin e do wrong.
- Pay fine. — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__101, Pay fine.)
- As you rape your pikin so, One day, you go Pay for dis evil. — (NSC_Legbeti_2021. You will pay for raping your own daughter one day.)
- To help others, to pay your salary, na wahala. — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__135. to help others... to pay your salary is a problem.)
- Na to drop money take fulfil wetin tradition and custom say make person do
- I go pay my wife bride price last december. — (NSC_Legbeti_2021 I paid my wife's bride price in december, last year.)
- Him pay everyting dem ask make dem for fit make am chief but las last, dem no still give am. . — (NSC_Legbeti_2021 He fulfilled all the requirements yet he was denied chieftancy title.)
Relative forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: income or salary, To give money in exchange of something,