Difference between revisions of "pay"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Na salary or money person work for. | |
− | + | :* {{ux|dv|We no dey find equal '''pay''' as doctors. |(bbc__7216. We are not insisting on same salary with the doctors.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Dis decision don make many workers para, because dem prefer to collect dia '''pay''' for US dollars. |(bbc__40451. The decision angered many workers because they preferred receiving their slary in dollars.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|De day I collect my first'''pay''' ehen, I [[shack]] 5 green bottle. |(NSC_Legbeti_2021. The day I got my first salary ever, I drank 5bottles of beer straight.)}} | |
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 20:20, 23 March 2021
Naija
Etymology
From: English pay
Pronunciation
- péì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 91
- Frequency rank in NSC treebank: 147
- Frequency in raw corpus: 2090
- Frequency rank in raw corpus: 188
Noun
- Na salary or money person work for.
- We no dey find equal pay as doctors. — (bbc__7216. We are not insisting on same salary with the doctors.)
- Dis decision don make many workers para, because dem prefer to collect dia pay for US dollars. — (bbc__40451. The decision angered many workers because they preferred receiving their slary in dollars.)
- De day I collect my firstpay ehen, I shack 5 green bottle. — (NSC_Legbeti_2021. The day I got my first salary ever, I drank 5bottles of beer straight.)
Verb
- Na to give money for someting person buy or collect.
- Pay me? — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__153, Pay me ?)
- You go help me pay bike? — (IBA_22_School-Children_DG__178, Will you pay for my bike fare ?)
- I go go borrow money, con pay you. — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__123, I will go and borrow money to come and pay you)
- Me ma sef, I no even get money to pay. — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__101, Even me, I don't have money to pay.)
- Na wetin no get profit or no benefit person
- I go advice make you no start dat business because e no go pay you. — (NSC_Legbeti_2021 I'll suggest you do not venture into that business because it is not known to be profitable.)
- Na to give people their money wey dem work for.
- E tell am sey, ‘Call the workers and pay dem their money. — (jw__37636. He ordered him to pay the workers their wage.)
- Na punishment wey person face for wetin e do wrong.
- Pay fine. — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__101, Pay fine.)
- As you rape your pikin so, One day, you go Pay for dis evil. — (NSC_Legbeti_2021. You will pay for raping your own daughter one day.)
- To help others, to pay your salary, na wahala. — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__135. to help others... to pay your salary is a problem.)
- Na to drop money take fulfil wetin tradition and custom say make person do
- I go pay my wife bride price last december. — (NSC_Legbeti_2021 I paid my wife's bride price in december, last year.)
- Him pay everyting dem ask make dem for fit make am chief but las last, dem no still give am. . — (NSC_Legbeti_2021 He fulfilled all the requirements yet he was denied chieftancy title.)
Relative forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: income or salary, To give money in exchange of something,