Difference between revisions of "pay"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
#:* {{ux|dv|E tell am sey, ‘Call the workers and '''pay''' dem their money. |(jw__37636, He ordered him to pay the workers their wage.)}} | #:* {{ux|dv|E tell am sey, ‘Call the workers and '''pay''' dem their money. |(jw__37636, He ordered him to pay the workers their wage.)}} | ||
#:* {{ux|dv|I go '''pay''' my wife bride price last December. |(I paid my wife's bride price in December, last year.)}} | #:* {{ux|dv|I go '''pay''' my wife bride price last December. |(I paid my wife's bride price in December, last year.)}} | ||
− | #Make person get | + | #Make person get or do wetin go work for am. |
#:* {{ux|dv|I go advice make you no start dat business because e no go '''pay''' you. |(I'll suggest you do not venture into that business because it is not known to be profitable.)}} | #:* {{ux|dv|I go advice make you no start dat business because e no go '''pay''' you. |(I'll suggest you do not venture into that business because it is not known to be profitable.)}} | ||
#: {{ux|dv| E go '''pay''' you if quick learn sey monkey sabi jump, monkey sabi jump, na because tree near. |(It will be good for you to learn that some people are just fortunate.)}} | #: {{ux|dv| E go '''pay''' you if quick learn sey monkey sabi jump, monkey sabi jump, na because tree near. |(It will be good for you to learn that some people are just fortunate.)}} |
Latest revision as of 09:40, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: English: pay
Pronunciation
- pê
Verb
- Make de give person money wey de suppose give am.
- You go help me pay bike? — (IBA_22_School-Children_DG__178, Will you pay for my bike fare ?)
- I go go borrow money, con pay you. — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__123, I will go and borrow money to come and pay you)
- Me ma sef, I no even get money to pay. — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__101, Even me, I don't have money to pay.)
- E tell am sey, ‘Call the workers and pay dem their money. — (jw__37636, He ordered him to pay the workers their wage.)
- I go pay my wife bride price last December. — (I paid my wife's bride price in December, last year.)
- Make person get or do wetin go work for am.
- I go advice make you no start dat business because e no go pay you. — (I'll suggest you do not venture into that business because it is not known to be profitable.)
- E go pay you if quick learn sey monkey sabi jump, monkey sabi jump, na because tree near. — (It will be good for you to learn that some people are just fortunate.)
Translations
- English: To make payment