Difference between revisions of "pay"

m (Conversion script moved page Pay to pay: Converting page titles to lowercase)
(No difference)

Revision as of 13:37, 23 August 2020

Naija

Alternative forms

  • owe 0.77 178, collect 0.70 1883, employ 0.68 144, donate 0.64 97, spend 0.62 706, renew 0.62 51, tax 0.61 523, borrow 0.61 183, apply 0.61 292

Etymology

Borrowed from English pay

Pronunciation

  • peɪ


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 91
  • Frequency rank in NSC treebank: 147
  • Frequency in raw corpus: 2090
  • Frequency rank in raw corpus: 188

The word is used more orally than in written texts.


Noun

pay: no definition -- Definition in Naija?


  1. amod (frequency:8)
    We no dey find equal pay as doctors.  — (bbc__7216, __no translation__)
    1. Two hundred years before women go enjoy equal pay  — (bbc__79733, __no translation__)
  2. amod-case (frequency:5)
    Women all over di world don begin ginger demself, dey protest for equal pay.  — (bbc__101145, __no translation__)
    As well as changing pipo opinions of women's football, Ordega dey push for better pay for players for Nigeria.  — (bbc__17522, __no translation__)
  3. nmod (frequency:4)
    Nigeria: 'Equal pay for women no dey important' - HR Expert  — (bbc__74200, __no translation__)
    Equal pay' for women no dey important' Meet Nigeria first northern woman General  — (bbc__8826, __no translation__)
  4. - (frequency:3)
    Some oda states dey wey, if dem try shake bodi small, dem fit increase pay for dia junior staff dem.  — (bbc__91118, __no translation__)
    Dey out yesterday and he clear mata say, dem delay di pay pay of dis salary dem for the month of November, in order to fit process whella di pay pay of dis new wage.  — (ja102__1439, __no translation__)
  5. det (frequency:3)
    Dis decision don make many workers para, because dem prefer to collect dia pay for US dollars.  — (bbc__40451, __no translation__)
    Though Cameroon goment di pay for patients dem for dialysis session patients di pay 5000 but deh no fit get de three chance for one week.  — (bbc__93796, __no translation__)
  6. case (frequency:2)
    According to WEF, many women still dey do work without pay.  — (bbc__11628, __no translation__)
    E fit make American government give dem workers leave without pay.  — (bbc__44480, __no translation__)
  7. amod-case-compound-det (frequency:2)
    Tori be say labour dey demand 56k minimum wage from di current 18k pay but govnors say na 20k dem fit pay.  — (bbc__95164, __no translation__)
    As e be so no agreement dey for table between goment and labour sake of Labour dey demand 56k minimum wage from di current 18k pay but govnors na 20k dem fit pay  — (bbc__16936, __no translation__)

Derived forms

  1. Tori be say labour dey demand 56k minimum wage from di current 18k pay but govnors say na 20k dem fit pay.  — (bbc__95164, __no translation__)
    As e be so no agreement dey for table between goment and labour sake of Labour dey demand 56k minimum wage from di current 18k pay but govnors na 20k dem fit pay  — (bbc__16936, __no translation__)

Synonyms

  • owe 0.77 178, collect 0.70 1883, employ 0.68 144, donate 0.64 97, spend 0.62 706, renew 0.62 51, tax 0.61 523, borrow 0.61 183, apply 0.61 292

Antonyms

  • owe 0.77 178, collect 0.70 1883, employ 0.68 144, donate 0.64 97, spend 0.62 706, renew 0.62 51, tax 0.61 523, borrow 0.61 183, apply 0.61 292

Translations

  • English: no definition


Verb

pay: no definition -- Definition in Naija?


  1. mark-obj (frequency:127)
    We want dem to pay di balance.  — (bbc__1238, __no translation__)
    How to get more pipo to pay tax  — (bbc__56625, __no translation__)
  2. obj (frequency:116)
    Pay me?  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__153, Pay me ?)
    You go help me pay bike?  — (IBA_22_School-Children_DG__178, Will you pay for my bike fare ?)
  3. - (frequency:88)
    dem sabi pay  — (deuber__3189, __no translation__)
    U.N. no go gree pay  — (deuber__4766, __no translation__)
  4. aux-obj (frequency:39)
    Con pay my school fees.  — (ABJ_NOU_04_M-Joshuas-Lifestory_M__56, Then I payed my school fees.)
    I go go borrow money, con pay you.  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__123, I will go and borrow money to come and pay you)
  5. obl:arg (frequency:35)
    Pay for what?  — (deuber__6635, __no translation__)
    How Jesus take pay for our sin?  — (jw__14294, __no translation__)
  6. mark (frequency:27)
    Me ma sef, I no even get money to pay.  — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__101, Even me, I don't have money to pay.)
    Money no dey for hand and things plenty to pay.  — (jw__24552, __no translation__)
  7. cc-obj (frequency:12)
    We no dey do offering or pay tithe.  — (jw__40089, __no translation__)
    E tell am sey, ‘Call the workers and pay dem their money.  — (jw__37636, __no translation__)
  8. aux (frequency:10)
    dey charge dem dey pay  — (deuber__3186, __no translation__)
    You see children dey pay.  — (JOS_16_Governors-And-Education_M__8, You'll see children, they pay.)
  9. advcl (frequency:9)
    Pay fine.  — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__101, Pay fine.)
    Pay make you enter.  — (deuber__5753, __no translation__)
  10. nsubj (frequency:8)
    I pay...  — (NST_cleaned__38410, __no translation__)
    everybody pay  — (deuber__3198, __no translation__)
  11. conj-obj (frequency:5)
    To help others, to pay your salary, na wahala.  — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__135, to help others... to pay your salary is a problem.)
    I for go pay dat one bride price, carry am con dash you.  — (ENU_27_Mechanic-Guys_DG__82, I would have paid that one's bride price then give her to you.)
  12. dep (frequency:3)
    Toh na dat twenty naira you wan give me make I go pay for…  — (NST_cleaned__27879, __no translation__)
    E say him mama sell her only plot of land to take pay for him travel to Europe.  — (bbc__45470, __no translation__)
  13. obl:mod (frequency:3)
    Germany get one of di highest pay gap for Europe according to di EU statistics.  — (bbc__53717, __no translation__)
    But dis man we dey even attend Redeemed Church talk say di pastor for im own branch no dey force dem pay tithe.  — (bbc__22452, __no translation__)
  14. conj (frequency:2)
    Since when Johnathan dey power, for my area wey I dey follow come, come work, na seventy naira I dey pay, and e never, e never change.  — (JOS_33_Changing-Nigeria_DG__136, Since when Johnathan was in power, in my area that I come from, come to work. It is seventy naira I pay. And it never.. it never changed.)
    Pay for house, pay for house rent, you go pay for shop wey you dey do, you go pay for NEPA bill, you go pay for water bill, you go pay for ehn LA, LAWMA, you go pay for LAWMA bill, you go say, still come pay for cleaning, pay, pay, pay, pay for Lagos.  — (NST_cleaned__2122, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • owe 0.77 178, collect 0.70 1883, employ 0.68 144, donate 0.64 97, spend 0.62 706, renew 0.62 51, tax 0.61 523, borrow 0.61 183, apply 0.61 292

Antonyms

  • owe 0.77 178, collect 0.70 1883, employ 0.68 144, donate 0.64 97, spend 0.62 706, renew 0.62 51, tax 0.61 523, borrow 0.61 183, apply 0.61 292

Translations

  • English: no definition