Difference between revisions of "pay"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English: ''pay'' | + | From: English: ''pay'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* pé | * pé | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-pay.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-pay.m.ogg</sm2> |
Line 26: | Line 26: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''To make payment'' |
Revision as of 17:52, 15 July 2021
Naija
Etymology
From: English: pay
Pronunciation
- pé
Verb
- Make de give person money wey de suppose give am.
- You go help me pay bike? — (IBA_22_School-Children_DG__178, Will you pay for my bike fare ?)
- I go go borrow money, con pay you. — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__123, I will go and borrow money to come and pay you)
- Me ma sef, I no even get money to pay. — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__101, Even me, I don't have money to pay.)
- E tell am sey, ‘Call the workers and pay dem their money. — (jw__37636. He ordered him to pay the workers their wage.)
- I go pay my wife bride price last december. — (NSC_Legbeti_2021 I paid my wife's bride price in december, last year.)
- Make person get good ting.
- I go advice make you no start dat business because e no go pay you. — (NSC_Legbeti_2021 I'll suggest you do not venture into that business because it is not known to be profitable.)
- E go pay you if quick learn sey monkey sabi jump, monkey sabi jump, na because tree near. — (NSC_2021, It will be good for you to learn that some people are just fortunate.)
Antonyms
Translations
- English: To make payment