Difference between revisions of "people"

Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* [ˈpipul]
+
* [ˈpipu]
 
<sm2>Pcm-ng-people.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-people.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-people.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-people.m.ogg</sm2>

Revision as of 20:56, 1 September 2020

Naija

Alternative forms

  • pipo

Etymology

Borrowed from English people

Pronunciation

  • [ˈpipu]

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 486
  • Frequency rank in NSC treebank: 41
  • Frequency in raw corpus: 17682
  • Frequency rank in raw corpus: 29

The word is used more in written texts than orally.


Usage

Definition

Dem dey use am dey talk when e be sey person pass one

Noun

  1. And dis na giriki people.  — (deuber__2685, __no translation__)
    Nsukka people!  — (ONI_16_Thief_DG__70, Nsukka people !)
    Dem no go love God and other people.  — (jw__4619, __no translation__)


Derived forms

  1. AFP Ordinary people plus emergency workers na im join hand to dey search for survivors  — (bbc__10230, __no translation__)
    AFP Young people dey among di thousands of people wey dey di ceremony to swear in Mr Mnangagwa  — (bbc__10471, __no translation__)
  1. My Ibo people go talk sey mbola a boyin ru.  — (ONI_15_Gossiping_DG__160, My 'Ibo people' will say the stick which they threw.)
    You know sey Ibo people, e get deir own adage.  — (ONI_15_Gossiping_DG__147, You know that 'Ibo people', they have their own adage,)
  1. And Jos people...  — (NST_cleaned__37261, __no translation__)
    Jos people like dog.  — (JOS_19_Bukuru_MG__65, 'Jos people' really like dog.)
  1. Pdp people.  — (JOS_33_Changing-Nigeria_DG__89, PDP people.)
    And if you look at people wey be sey de dey catch sey de dey do all dis corruption, eh no be any PDP people wey be sey de dey catch o.  — (NST_cleaned__10286, __no translation__)
  1. So far na 500 UK military people don give training to di Nigerian Armed Forces E pass 40 UK military people wey dem don dey send to Nigeria regularly.  — (bbc__39765, __no translation__)
    More than half of di people wey no dey stay UK again na people wey dey come from di European Union wey dey run go their house after UK people don vote for Brexit.  — (bbc__67728, __no translation__)
  1. Di South Africa rugby team wey wan change di way people dey treat gay people  — (bbc__32499, __no translation__)
    Rape, sexual attack, discrimination, hate and sometimes, death, na some of di serious palava wey gay and lesbian people dey face for one South Africa township.  — (bbc__84621, __no translation__)

Synonyms

  • everybody 0.67 1105

Antonyms

Translations

  • English: people.PL