Difference between revisions of "pepper"

m (Conversion script moved page Pepper to pepper: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* salt 0.69 94, rat 0.68 90, sand 0.68 164, clothes 0.67 103, garri 0.67 127, nose 0.67 56, teeth 0.67 77, skin 0.66 233, blood 0.65 500
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English pepper
+
From: English ''pepper'', biological name ''Piperaceae''.
  
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 16: Line 14:
 
* Frequency in raw corpus: 185
 
* Frequency in raw corpus: 185
 
* Frequency rank in raw corpus: 1390
 
* Frequency rank in raw corpus: 1390
 
The word is used more orally than in written texts.
 
===Noun===
 
===Noun===
pepper: no definition -- Definition in Naija?
+
wetin person dey add to food  wey dey
  
# - (frequency:100)
 
#: {{ux|dv|'''Pepper''' soup money. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__207, Pepper soup money.)}}
 
#: {{ux|dv|Den I need '''pepper'''. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__53, Then I need pepper.)}}
 
#: {{ux|dv|Den I need '''pepper'''. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__53, Then I need pepper.)}}
# nmod:poss (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Slice your '''pepper''' small, small. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__22, Slice your pepper thinly.)}}
 
#: {{ux|dv|Slice your '''pepper''' small, small. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__22, Slice your pepper thinly.)}}
 
#: {{ux|dv|If you pour your '''pepper''', you stir. |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__14, When you have poured in your pepper, stir it.)}}
 
#: {{ux|dv|If you pour your '''pepper''', you stir. |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__14, When you have poured in your pepper, stir it.)}}
# nmod (frequency:8)
+
 
#: {{ux|dv|Jehovah go show Pharaoh '''pepper'''! |(jw__9561, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Jehovah go show Pharaoh '''pepper'''! |(jw__9561, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|De get ehn... cowtail peppersoup, de get fish '''pepper''' soup also. |(LAG_21_I-Like-Stout_MG__38, They have uh... cowtail pepper soup, they have fish pepper soup too.)}}
 
# amod (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|fresh '''pepper'''. |(NST_cleaned__35687, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If dem catch anybodi now, we go show dem serious '''pepper'''. |(bbc__4257, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If dem catch anybodi now, we go show dem serious '''pepper'''. |(bbc__4257, __no translation__)}}
# case (frequency:6)
+
 
#: {{ux|dv|We go chop am, chop with '''pepper''', better '''pepper'''. |(NST_cleaned__4363, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Because if you go use any oder kind of '''pepper''', e fit no give you dat smell... |(NST_cleaned__35856, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Because if you go use any oder kind of '''pepper''', e fit no give you dat smell... |(NST_cleaned__35856, __no translation__)}}
# det (frequency:5)
+
 
#: {{ux|dv|I dey, I dey tear di '''pepper''', I dey spend am. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__88, I spend the money. I spend it.)}}
+
 
#: {{ux|dv|If na to, if na to spend di '''pepper''', Nigerian man dey spend am. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__79, If it is to spend the money, Nigerian man spends it.)}}
+
#: money
# cc (frequency:4)
+
* {{ux|dv|If na to, if na to spend di '''pepper''', Nigerian man dey spend am. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__79, If it is to spend the money, Nigerian man spends it.)}}
#: {{ux|dv|to buy tomatoes or '''pepper''' now na wa |(deuber__335, __no translation__)}}
+
* {{ux|dv|I dey, I dey tear di '''pepper''', I dey spend am. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__88, I spend the money. I spend it.)}}
#: {{ux|dv|Dis year na like sugarcane and '''pepper''' for di singer. |(bbc__42984, __no translation__)}}
+
 
# conj (frequency:2)
+
 
#: {{ux|dv|As e dey hot, as e dey '''pepper''', meh una just dey drop una mind. |(BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__14, As it is trending, share your views.)}}
 
#: {{ux|dv|As e dey hot, as e dey '''pepper''', meh una just dey drop una mind. |(BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__14, As it is trending, share your views.)}}
 
#: {{ux|dv|Even sef, di mata of who suppose pay no suppose just stand on weda you be man or woman but also dey based on wetin life don show you weda na '''pepper''' or honey , from wia you from come. |(bbc__47589, __no translation__)}}
 
====Derived forms====
 
* [[fish pepper soup|fish pepper soup]]
 
#: {{ux|dv|Ehen anoder one, na fish pepper soup. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__42, Ehen, another one is '''fish pepper soup'''.)}}
 
#: {{ux|dv|Ehen anoder one, na fish pepper soup. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__42, Ehen, another one is '''fish pepper soup'''.)}}
Line 59: Line 43:
 
#: {{ux|dv|For Pitakwa, na must for Bole dish to get fish with pepper sauce plus also garnish am with vegetable and oda tins |(bbc__50632, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For Pitakwa, na must for Bole dish to get fish with pepper sauce plus also garnish am with vegetable and oda tins |(bbc__50632, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bole Festival wey dey celebrate one popular street food, special dish of roasted plantain and fish with pepper sauce, don start for Port Harcourt Rivers state |(bbc__20397, __no translation__)}}
 
* [[pepper soup|pepper soup]]
 
#: {{ux|dv|Pepper soup dey do. |(LAG_38_Elections_DG__139, '''Pepper soup''' is ready.)}}
 
#: {{ux|dv|Eh we get pepper soup. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__123, Yes, we have '''pepper soup'''.)}}
 
* [[pepper spray|pepper spray]]
 
#: {{ux|dv|Biro, toothpick and pepper spray: tins wey Nigerian Police fit arrest you for |(bbc__20121, __no translation__)}}
+
====Related forms====
#: {{ux|dv|Wen police ask Badmus for bribe and im say im no get, dem handcuff am before dem fire Badmus wit pepper spray. |(bbc__98844, __no translation__)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 75: Line 53:
  
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: spice food, money, tease
  
===Verb===
 
===Verb===
pepper: be angry -- Definition in Naija?
+
when something dey pain person for body
  
 +
#: {{ux|dv|Di things wey e talk dey '''pepper''' me for body.|the things he said got me angry}}
  
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|DI things wey e talk dey '''pepper''' me for body.|no translation}}
 
# obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|order di papa or mama or person wey dey look after pikin wey commit offence mek dem—  pay fine, pay '''pepper''' e body money, use money or property pay back/replace/make up for di problem e don cause, or give security/ assurance sey e dey behave well, or enter agreement of bail wit surety sey dem go tek care of am and control am mek e no go match line again; |(hildrights__1482, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|or how to give order mek dem put di pikin for where dem go care for am, guide am and supervise am plus sey— dem go free di pikin wey commit offence and put for supervisor to dey supervise am, or dem go put di pikin wey commit offence for di care of person wey dey look after am and e relation or anoder person wey e power reach go come dey supervise am, or dem go use order send di pikin wey commit offence mek e go begin stay place wey dem approve, or order di pikin wey commit offence mek e— join receive advise from expert wey go dey help am reason better and dose kain ting, pay fine, pay '''pepper''' e body money, use money or property pay back/replace/make up for di problem e don cause, or dey do labourer work/community service wey dem dey supervise; |(hildrights__1481, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dis motor Lamborghini Veneno nickname na 'poison' and dat na di perfect car for babe wey just hama to '''pepper''' her haters dem. |(bbc__40852, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis motor Lamborghini Veneno nickname na 'poison' and dat na di perfect car for babe wey just hama to '''pepper''' her haters dem. |(bbc__40852, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|— wen dem accuse pikin carry am go court for offence dem sey e commit and di Court decide sey di best way to handle di case/matter na to fine am, make am pay money to '''pepper''' e pocket/body, pay back/replace/ make up for di problem e don cause with money or property, wheder na any which way, di Court go order sey di fine, di money dem pay to '''pepper''' bodi, di pay back/make up money na di papa or mama or person ey dey look after di pikin go pay am unless sey di court mind come reach ground on top sey— dem no fit find di papa or mama or person wey dey look after di pikin; |(hildrights__1452, __no translation__)}}
+
 
# aux-nsubj-obj (frequency:2)
+
#: {{ux|dv|E dey '''pepper''' me. |(BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__100, It is paining me.)}}
#: {{ux|dv|E dey '''pepper''' me. |(BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__100, It is disturbing me.)}}
 
#: {{ux|dv|Di rapper wey enta Twitter to express how di loss dey '''pepper''' am, tok say e for beta if South Africa bin lose to Egypt instead of Nigeria. |(bbc__37731, __no translation__)}}
 
# aux-obj-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But wetin dey '''pepper''' Mendes for body na say Ronaldo score 15 goals and finish di competition as highest goal scorer but dem still slide am. |(bbc__23713, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But wetin dey '''pepper''' Mendes for body na say Ronaldo score 15 goals and finish di competition as highest goal scorer but dem still slide am. |(bbc__23713, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Ogbonge US fashion brand Michael Kors don confirm say dem don buy Versace over with $2.1bn and di move dey '''pepper''' fans of Versace for bodi. |(bbc__77107, __no translation__)}}
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
  
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* salt 0.69 94, rat 0.68 90, sand 0.68 164, clothes 0.67 103, garri 0.67 127, nose 0.67 56, teeth 0.67 77, skin 0.66 233, blood 0.65 500
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* salt 0.69 94, rat 0.68 90, sand 0.68 164, clothes 0.67 103, garri 0.67 127, nose 0.67 56, teeth 0.67 77, skin 0.66 233, blood 0.65 500
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: be angry
+
* English: be angry, disconcerting

Revision as of 18:38, 5 October 2020

Naija

Etymology

From: English pepper, biological name Piperaceae.

Pronunciation

  • pɛ́pɛ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 38
  • Frequency rank in NSC treebank: 298
  • Frequency in raw corpus: 185
  • Frequency rank in raw corpus: 1390

Noun

wetin person dey add to food wey dey

  1. Den I need pepper.  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__53, Then I need pepper.)
    Slice your pepper small, small.  — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__22, Slice your pepper thinly.)
    If you pour your pepper, you stir.  — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__14, When you have poured in your pepper, stir it.)
  1. Jehovah go show Pharaoh pepper!  — (jw__9561, __no translation__)
    If dem catch anybodi now, we go show dem serious pepper.  — (bbc__4257, __no translation__)
  1. Because if you go use any oder kind of pepper, e fit no give you dat smell...  — (NST_cleaned__35856, __no translation__)

  1. money
  • If na to, if na to spend di pepper, Nigerian man dey spend am.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__79, If it is to spend the money, Nigerian man spends it.)
  • I dey, I dey tear di pepper, I dey spend am.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__88, I spend the money. I spend it.)

  1. As e dey hot, as e dey pepper, meh una just dey drop una mind.  — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__14, As it is trending, share your views.)
    Even sef, di mata of who suppose pay no suppose just stand on weda you be man or woman but also dey based on wetin life don show you weda na pepper or honey , from wia you from come.  — (bbc__47589, __no translation__)

  1. Ehen anoder one, na fish pepper soup.  — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__42, Ehen, another one is fish pepper soup.)
    cowtail peppersoup, de get fish pepper soup also.  — (NST_cleaned__40908, __no translation__)
  1. For Pitakwa, na must for Bole dish to get fish with pepper sauce plus also garnish am with vegetable and oda tins  — (bbc__50632, __no translation__)
    Bole Festival wey dey celebrate one popular street food, special dish of roasted plantain and fish with pepper sauce, don start for Port Harcourt Rivers state  — (bbc__20397, __no translation__)

Related forms

Synonyms

  • salt 0.69 94, rat 0.68 90, sand 0.68 164, clothes 0.67 103, garri 0.67 127, nose 0.67 56, teeth 0.67 77, skin 0.66 233, blood 0.65 500

Antonyms

  • salt 0.69 94, rat 0.68 90, sand 0.68 164, clothes 0.67 103, garri 0.67 127, nose 0.67 56, teeth 0.67 77, skin 0.66 233, blood 0.65 500

Translations

  • English: spice food, money, tease

Verb

when something dey pain person for body 
  1. Di things wey e talk dey pepper me for body.  — the things he said got me angry
  1. Dis motor Lamborghini Veneno nickname na 'poison' and dat na di perfect car for babe wey just hama to pepper her haters dem.  — (bbc__40852, __no translation__)
  1. E dey pepper me.  — (BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__100, It is paining me.)
    But wetin dey pepper Mendes for body na say Ronaldo score 15 goals and finish di competition as highest goal scorer but dem still slide am.  — (bbc__23713, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: be angry, disconcerting