Difference between revisions of "pepper"

Line 20: Line 20:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# wetin person dey add to food to make am hot.
+
# wetin person dey add to food to make am burn for mouth.
#* {{ux|dv|Den I need '''pepper'''. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__53, Then I need pepper.)}}
+
#* {{ux|dv| Den I need '''pepper'''. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__53, Then I need pepper.)}}
#* {{ux|dv|Slice your '''pepper''' small, small. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__22, Slice your pepper thinly.)}}
+
#* {{ux|dv| Slice your '''pepper''' small, small. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__22, Slice your pepper thinly.)}}
#* {{ux|dv|If you pour your '''pepper''', you stir. |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__14, When you have poured in your pepper, stir it.)}}
+
#: {{ux|dv|Because if you go use any oder kind of '''pepper''', e fit no give you dat smell... |(NST_cleaned__35856, Because if you will use any other kind of pepper, it may not give that smell.)}}
#* {{ux|dv|Jehovah go show Pharaoh '''pepper'''! |(jw__9561, __no translation__)}}
+
# When dem do person wetin pain am.
#* {{ux|dv|If dem catch anybodi now, we go show dem serious '''pepper'''. |(bbc__4257, __no translation__)}}
+
#* {{ux|dv|Jehovah go show Pharaoh '''pepper'''! |(jw__9561, Jehovah will deal with Pharaoh )}}
#: {{ux|dv|Because if you go use any oder kind of '''pepper''', e fit no give you dat smell... |(NST_cleaned__35856, __no translation__)}}
+
#* {{ux|dv|If dem catch anybodi now, we go show dem serious '''pepper'''. |(bbc__4257, Anyone caught will be seriously dealt with.)}}.
# money
+
# [[Money]]
 
#* {{ux|dv|If na to, if na to spend di '''pepper''', Nigerian man dey spend am. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__79, If it is to spend the money, Nigerian man spends it.)}}
 
#* {{ux|dv|If na to, if na to spend di '''pepper''', Nigerian man dey spend am. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__79, If it is to spend the money, Nigerian man spends it.)}}
#* {{ux|dv|I dey, I dey tear di '''pepper''', I dey spend am. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__88, I spend the money. I spend it.)}}
+
#* {{ux|dv| I dey, I dey tear di '''pepper''', I dey spend am. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__88, I spend the money, I spend it!)}}
#* {{ux|dv|As e dey hot, as e dey '''pepper''', meh una just dey drop una mind. |(BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__14, As it is trending, share your views.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 13:25, 7 October 2020

Naija

Etymology

  • From: English pepper
  • biological name Piperaceae.

Pronunciation

  • pɛ́pɛ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 38
  • Frequency rank in NSC treebank: 298
  • Frequency in raw corpus: 185
  • Frequency rank in raw corpus: 1390

Definition

  • Wetin dem dey use cook wey dey burn for mouth.

Noun

  1. wetin person dey add to food to make am burn for mouth.
    • Den I need pepper.  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__53, Then I need pepper.)
    • Slice your pepper small, small.  — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__22, Slice your pepper thinly.)
    Because if you go use any oder kind of pepper, e fit no give you dat smell...  — (NST_cleaned__35856, Because if you will use any other kind of pepper, it may not give that smell.)
  2. When dem do person wetin pain am.
    • Jehovah go show Pharaoh pepper!  — (jw__9561, Jehovah will deal with Pharaoh )
    • If dem catch anybodi now, we go show dem serious pepper.  — (bbc__4257, Anyone caught will be seriously dealt with.).
  3. Money
    • If na to, if na to spend di pepper, Nigerian man dey spend am.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__79, If it is to spend the money, Nigerian man spends it.)
    • I dey, I dey tear di pepper, I dey spend am.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__88, I spend the money, I spend it!)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: spice food, money, tease

Verb

  1. when something dey pain person for body
    • Di things wey e talk dey pepper me for body.  — the things he said got me angry
    • Dis motor Lamborghini Veneno nickname na 'poison' and dat na di perfect car for babe wey just hama to pepper her haters dem.  — (bbc__40852, __no translation__)
    • E dey pepper me.  — (BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__100, It is paining me.)
    • But wetin dey pepper Mendes for body na say Ronaldo score 15 goals and finish di competition as highest goal scorer but dem still slide am.  — (bbc__23713, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: be angry, disconcerting