Difference between revisions of "pepper"

Line 32: Line 32:
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 +
[[pepper fruit]], [[pepperbodi]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 13:27, 7 October 2020

Naija

Etymology

  • From: English pepper
  • biological name Piperaceae.

Pronunciation

  • pɛ́pɛ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 38
  • Frequency rank in NSC treebank: 298
  • Frequency in raw corpus: 185
  • Frequency rank in raw corpus: 1390

Definition

  • Wetin dem dey use cook wey dey burn for mouth.

Noun

  1. wetin person dey add to food to make am burn for mouth.
    • Den I need pepper.  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__53, Then I need pepper.)
    • Slice your pepper small, small.  — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__22, Slice your pepper thinly.)
    Because if you go use any oder kind of pepper, e fit no give you dat smell...  — (NST_cleaned__35856, Because if you will use any other kind of pepper, it may not give that smell.)
  2. When dem do person wetin pain am.
    • Jehovah go show Pharaoh pepper!  — (jw__9561, Jehovah will deal with Pharaoh )
    • If dem catch anybodi now, we go show dem serious pepper.  — (bbc__4257, Anyone caught will be seriously dealt with.).
  3. Money
    • If na to, if na to spend di pepper, Nigerian man dey spend am.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__79, If it is to spend the money, Nigerian man spends it.)
    • I dey, I dey tear di pepper, I dey spend am.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__88, I spend the money, I spend it!)

Related forms

pepper fruit, pepperbodi

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: spice food, money, tease

Verb

  1. when something dey pain person for body
    • Di things wey e talk dey pepper me for body.  — the things he said got me angry
    • Dis motor Lamborghini Veneno nickname na 'poison' and dat na di perfect car for babe wey just hama to pepper her haters dem.  — (bbc__40852, __no translation__)
    • E dey pepper me.  — (BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__100, It is paining me.)
    • But wetin dey pepper Mendes for body na say Ronaldo score 15 goals and finish di competition as highest goal scorer but dem still slide am.  — (bbc__23713, __no translation__)
    • As e dey hot, as e dey pepper, meh una just dey drop una mind.  — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__14, As it is trending, share your views.)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: be angry, disconcerting